lirik lagu another one – frank edwards
yeah, pero, ye*le*le*le, do*ba*de
na*na*na*na*na*na*na, na*na, na*na*na
na*na*na*na*na*na*na, na*na, na*na*na
you are so good to me
you are so kind to me, yeah
jesus, idi ebube
olu aka gi di omimi, eh
imela eh
imedewom obim eh
imela eh
ihe ina emerem ebuka
eh, na*na*na*na*na*na*na, na*na, na*na*na
na*na*na*na*na*na*na, na*na, na*na*na
whenever i call, you dey answer
(eh, you dey answer)
every time i pray, you dey hear me
(papa, you dey hear me)
people wey know me before
dem dey ask me
which kind god be this?
before i ask, you dey do
if i say make i see am oh
you do another one
eh, who dey my back, baba na you
ah, who dey my front, baba na you
eh, see as you dey love me
see as you dey make me shine o
jesus, idi ebube, ah
olu aka gi di omimi
imela eh
you have done so much for me, eh
imela eh
you have done me well oh
eh, jesus idi ebube, ah
olu aka gi di omimi
imela eh
you have done so much for me, ehh
imela eh
you have done me well oh
eh, ta na neh, ta na neh, ta na*na
na you wey dey make me dey
ta na neh, ta na neh, ta na*na
your love dey do me
ta na neh, ta na neh, ta na*na
i can hear the song of victory
i can hear the sound of abundance
jehovah, you′ve been good to me
you are the reason i can dance
the stone that the builders rejected
is now the chief cornerstone oh
i go follow you dey go
you no dey confuse me, eh
eh, eh, eh, if i say make i see wetin you do
(you do another one)
if i say make i see wetin you do
(you do another one)
even when i dey sleep oh
(you do another one)
even when i dey eat oh
(you do another one)
testimonies everywhere
(you do another one)
miracles everywhere
(you do another one)
eh, you do am for me oh
(you do another one)
eh, you do am for my people
(you do another one)
you do am for me oh
(you do another one)
eh, you do am for my people
(you do another one)
you dey do, do, do, do, do
(you do another one)
you dey do, do, do, do, do
(you do another one)
you dey do, do, do, do, do
(you do another one)
you dey do, do, do, do, do
(you do another one)
you dey do, you dey, you dey do, oh
you dey do, you dey, you dey do, oh
you dey do, you dey, you dey do, oh
you dey do, you dey, you dey do, oh
you dey blow my mind
(you do another one)
you dey blow my mind
(you do another one)
you dey scatter their plans oh
(you do another one)
you dey blow my mind
(you do another one)
you dey do, you dey, you dey do, oh
you dey do, you dey, you dey do, oh
you dey ha, ha, ha, ha, ha
(you do another one)
you dey eh, eh, eh, eh, eh
(you do another one)
you dey ha, ha, ha, ha, ha
(you do another one)
you dey eh, eh, eh, eh, eh
(you do another one)
you dey do, you dey, you dey do, oh
(you do another one)
you dey do, you dey, you dey do, oh
(you do another one)
you dey do, you dey, you dey do, oh
(you do another one)
you dey do, you dey
(you do another one)
even when i shout
(you do another one)
even when i cry
(you do another one)
even when i pray
(you do another one)
you do another one, oh
(you do another one)
you do another one, oh
(you do another one)
you do another one, eh
(you do another one)
right here, right now
(you do another one)
right here, right now
(you do another one)
testimonies everywhere
(you do another one)
miracles everywhere
(you do another one)
(you do another one)
somebody shout
(you do another one)
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dodi el sherbini › lirik lagu beau comme dresde – dodi el sherbini
- kumpulan lirik lagu eric bellinger › lirik lagu brand – eric bellinger
- kumpulan lirik lagu feeder › lirik lagu eyes to the sky – feeder
- kumpulan lirik lagu hannah and maggie › lirik lagu lessons in gravity – hannah and maggie
- kumpulan lirik lagu three days grace › lirik lagu black – three days grace
- kumpulan lirik lagu icy1600 › lirik lagu m&ms – icy1600
- kumpulan lirik lagu lisiena › lirik lagu n†m – lisiena
- kumpulan lirik lagu spite › lirik lagu death sentence – spite
- kumpulan lirik lagu matt muse › lirik lagu faded – matt muse
- kumpulan lirik lagu kable › lirik lagu no nos vamos – kable