lirik lagu sweet love – frank edwards
ije love o
this kinda love nawa o
ehn ehn
your love is sophisticated
helelelele, helelelele
na this kinda love dey make my body sweet like sugar
halle, halle, halle, halle hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to your name
ehn ehn
the way you dey love me be like touch and follow
you love me first na hin i de love you back o ehhe
tilili welele, nah our love story o
the story be say, you die ontop my matter
jesu mi o, you dey do am for me
you carry the sorrow away
you carry the trouble away
na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
na this kinda love dey make my body sweet like sugar
halle, halle, halle, halle hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to your name
everybody make una come
jehovah emewom mmah
this love wey i dey see
calabar dey call am ima
ima, ima bong
ima ima ima eh
eh eh
na because of me my ima die for me eh
i dey gbadun wetin you dey do
you dey tinger linger me dey go
na this kinda love dey make my body sweet like sugar obidogo
na this kinda love dey make my body sweet like sugar
halle, halle, halle, halle hallelujah o glory, glory, glory, glory glory to your name
na this kinda love dey make my body sweet like sugar
iyekelekele olo
iyololo
iyekelekele olo
iyololo
ise sekem, ise ise sekem ise
ye ye, sugar mo
e ye ye, oyoyoyo
ise sekem, ise ise sekem ise
na this kinda love dey make my body sweet like sugar
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu kowloon walled city › lirik lagu daughters and sons – kowloon walled city
- kumpulan lirik lagu grossraum indie fresse › lirik lagu tik tok – grossraum indie fresse
- kumpulan lirik lagu left boy › lirik lagu change – left boy
- kumpulan lirik lagu 池田輝郎 › lirik lagu 串木野さのさ – 池田輝郎
- kumpulan lirik lagu satu hati band › lirik lagu dewi cinta – satu hati band
- kumpulan lirik lagu 堂珍嘉邦 › lirik lagu you & i – 堂珍嘉邦
- kumpulan lirik lagu yoon mirae › lirik lagu always – yoon mirae
- kumpulan lirik lagu uz jsme doma › lirik lagu maruška – už jsme doma
- kumpulan lirik lagu bluem of youth › lirik lagu alive – bluem of youth
- kumpulan lirik lagu savants › lirik lagu death rattle & roll – savants