lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu audition – froshking

Loading...

rocks beat

shey na love or business?
shey na me or na rolex
i won know girl your interest
shey na really me wet you want first (froshking)

i hear say you be runs girl
my friends warn me i no hear
you dey tell your friends say you want benz
and na raba wey you want first

she tell me she wan buy this
she wan pay bills
she wan make i dey pay her salary

before a kiss
she give me list
she want to start to dey order me

she tеll me she wan buy this
she wan pay bills
shе wan make i dey pay her salary

before she gree
she give me list
(you say wetin?)

and i’m like noooo
shawty i no like your condition
i no want your audition

if you like make you goooo
if you want my attention
you go give me submission

cos i no fit be your puppet (hmmmmm)
girl i no want be your pocket (uuoooo)

cos i no fit be your puppet (hmmmmm)
girl i no want be your pocket (uuooooooo)

no be say i no fit to give am money
and no be say i no fit to give am loving
and if to say she no dey do me like corny
i for like to dey dey dey

no be say i no fit to give am money
and no be say i no fit to give am loving
and if to say she no dey do me like corny
i for like to dey dey dey
she tell me she wan buy this
she wan pay bills
she wan make i dey pay her salary

before a kiss
she give me list
she want to start to dey order me

she tell me she wan buy this
she wan pay bills
she wan make i dey pay her salary

before she gree
she give me list

(you say wetin?)

and i’m like noooo
shawty i no like your condition
i no want your audition

if you like make you goooo
if you want my attention
you go give me submission

cos i no fit be your puppet (hmmmmm)
girl i no want be your pocket (uuoooo)
cos i no fit be your puppet (hmmmmm)
girl i no want be your pocket (uuooooooo)

no be say i no fit to give am money
and no be say i no fit to give am loving
and if to say she no dey do me like corny
i for like to dey dey dey

rocks beat

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...