lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu playboy – froshking

Loading...

rockz beat

she tell me say, she want trust o
because she know, she don fall o
say she no wan share wetin she get
she want any regrets

i tell am, me i’m awesome o
because me too i don fall o
say i fit give am anything i get
and i be opposite, no be regret

shey because you see amaka with her sister wey fine pass her
she con think say i dey play her, e no mean say i be player (yeah)

if you really check the matter you go know say all of them na scammers
cos i don’t f**k with liars, and i’m really a lover (yeah)

cos me i no be playboy
i no do fake love
cos all dem girl na scammers
and i’m really a lover (yeah)

cos me i no be playboy
i no do fake love
cos all dem girl na scammers
and i’m really a lover (babe)

(mtcheew this girl no understand me o, i’m really a lover o)

she talk say, i be fine boy o
and all the girls dey love up o
say she go give me love wey dem no get o
she no wan lose wetin she get

i tell her say, she too fine o
and all the guys go wan try o
but i go love you tire
you dey my mind

so because you see amaka with her sister wey fine pass her
you con think say i be player, e no mean say i dey play her (yeah)

if you really check the matter you go know say all of them na scammers
cos i don’t f**k with liars, and i’m really a lover (yeah)

cos me i no be playboy
i no do fake love
cos all dem girl na scammers
and i’m really a lover (yeah)

cos me i no be playboy
i no do fake love
cos all dem girl na scammers
and i’m really a lover (babe)

froshking is really a lover

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...