lirik lagu mofe – frostybaby
so many things wey i wan tell you
baby o
so many things wey i wan clear you
baby o, baby o, lady o
you know, other man them no fit
dem no fit to reach for your love my girl
but my love wey i give
omo na love wey i give you no want my girl
so why you wan go, why you wan go
leave me my chargie
i’m with an eastern girl wey her body bad pass like cardi
say iwoyiwo, moti fowo ara mi sinu ina o
men my main chick met my side chick girl at a party
abeg make we faaji
i say monini, monini
mofe shere, mofe pawo
mofe jaiye, mofe lowo
mofe shaye lo hmm
monini, monini
mofe tatete, mo kuku mo aye je o
emi mofe jaiye lo
i say monini, monini
mofe shere, mofe pawo
mofe jaiye, mofe lowo
mofe shaye lo hmm
monini, monini
mofe tatete, mo kuku mo aye je o
emi mofe jaiye lo
frease is the man and the mandem know
old school chillin’ with them retro girls
og vibes with my uptown guys
everything nice, omo check the wrist
everything ice, sugar and spice got me feeling like am feisty
shawty double tap on the post on my ig
know she got a man but this that other level
loubuton on the shoes so she dancing with the devil
i rather take her over while she ride like a ducatti
and she was a baddie
catching private flights like aladin
how we end up on another planet
opposites attract like a magnet
shawty really bad and i like it
i say monini, monini
mofe shere, mofe pawo
mofe jaiye, mofe lowo
mofe shaye lo hmm
monini, monini
mofe tatete, mo kuku mo aye je o
emi mofe jaiye lo
i say monini, monini
mofe shere, mofe pawo
mofe jaiye, mofe lowo
mofe shaye lo hmm
monini, monini
mofe tatete, mo kuku mo aye je o
emi mofe jaiye lo
ya mad
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dom vittor e gustavo › lirik lagu melhor versão – dom vittor e gustavo
- kumpulan lirik lagu yyy891 › lirik lagu mclaren destructivo – yyy891
- kumpulan lirik lagu miiesha › lirik lagu all my time – miiesha
- kumpulan lirik lagu unofrompluto › lirik lagu k i c k b a c k – unofrompluto
- kumpulan lirik lagu lil baby › lirik lagu match my fly* – lil baby
- kumpulan lirik lagu aamo › lirik lagu usual suspect freestyle – aamo
- kumpulan lirik lagu kelis › lirik lagu feed them – kelis
- kumpulan lirik lagu trapgameboss › lirik lagu δολοφόνος(dolofonos) – trapgameboss
- kumpulan lirik lagu awesome city club › lirik lagu good morning – awesome city club
- kumpulan lirik lagu alice in chains › lirik lagu sickman – live 1992 – alice in chains