lirik lagu surulere project baby – fuego $antana
aribiribi para paro
this na the song
wey i bring for the street ah
aribiribi re
this na the song
wey dey make all the girls dance
para paro
surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently
you see as i dey give them
omo back to back
dem been say
my music no be their kinda vibe
tryna put me down
so i quit on time
now anytime i drop
dem mah say it’s nice
how do you cook up with likkle spice
sounding like a melody they can’t deny
is he the goat or is he capping?
play my record and see what i do
the girl dem likе my style i’m saucy
my music bang
no too much talking
i’m k!lling dem
we need morе coffins
if dem no like am
dem fit go jump bridge
this na the song
wey i bring for the street ah
aribiribi re
this na the song
wey dey make all the girls dance
para paro
surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently
na money dey ginger me
one day i know say i go win grammy
i can’t let n0body trigger me
where you stop na there i just dey start
and if you getting jealous
you don’t get no love
ogbeni ko shi danu
my people gather for the boy
and we are the realest side
i’m the flag bearer
and i’m still on the throne
i ain’t jumping off
why?
cos my street credibility
is more than nine ice
and i dey bring sweet gbedu
wey dey mordenised
if you try you go see say i’m really that guy
this na the song
wey i bring for the street ah
aribiribi re
this na the song
wey dey make all the girls dance
para paro
surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently
this na the song
wey i bring for the street ah
aribiribi re
this na the song
wey dey make all the girls dance
para paro
surulere project baby ah
going up
surulere laye temi yh yh
gently
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu agnaldo rayol › lirik lagu tempo de chorar – agnaldo rayol
- kumpulan lirik lagu carlos peluzza › lirik lagu soñando contigo – carlos peluzza
- kumpulan lirik lagu langis wolf › lirik lagu ghosts – langis wolf
- kumpulan lirik lagu juice wrld › lirik lagu come and go – juice wrld
- kumpulan lirik lagu jose jose › lirik lagu un minuto de amor (duetos volumen 2) – josé josé
- kumpulan lirik lagu tomcbumpz › lirik lagu take me back – tomcbumpz
- kumpulan lirik lagu erik roberto › lirik lagu te amare – erik roberto
- kumpulan lirik lagu morten › lirik lagu karamell – morten
- kumpulan lirik lagu daegho › lirik lagu dr!p – daegho
- kumpulan lirik lagu judas priest › lirik lagu a touch of evil [a touch of evil: live] – judas priest