lirik lagu by faith – funkcleff
i know say we no many for the life
true born soldier for we time
n0body fit quench out we fire
we no dey die we multiply
no be only p*ssy wey get 9 lives
anytime we fall we arise
omo the grace na confirm
no matter wetin happen for the past
even though we been through many down times
mehn we keep the music playing out loud (yeah)
wether na fuji or na highlife
omo the vibe is on fire
i believe in god’s time
na why i no fit fear n0body at all
plus oluwa cover me o
how i live the life is only by god
nothing wey fit bother me o
me i no wan stress i’m counting my blessings
can’t depend on n0body o
i can only move this mountain by faith
by faith
i can move it by faith
when i lap them dey feel the vibration
music on god
me i truly do it for love
i know say we no many for the life
true born soldier for we time
n0body fit quench out we fire
we no dey die we multiply
no be only p*ssy wey get 9 lives
anytime we fall we arise
omo the grace na confirm
no matter wetin happen for the past
even though we been through many down times
men we keep the music playing out loud (yeah)
wether na fuji or na highlife
omo the vibe is on fire
i believe in god’s time
plus oluwa cover me o
how i live the life is only by god
nothing wey fit bother me o
bother me o
can’t depend on n0body
i can only move this mountain by faith
by faith
i can move it by faith
when i lap them dey feel the vibration
music on god
i do it for love
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu mecca dawn › lirik lagu switch game – mecca dawn
- kumpulan lirik lagu flo milli › lirik lagu never lose me (sped up) – flo milli
- kumpulan lirik lagu diss gacha › lirik lagu ballas 2 – diss gacha
- kumpulan lirik lagu elaine mattos › lirik lagu atos 2 – elaine mattos
- kumpulan lirik lagu jason pr › lirik lagu en la calle están matando – jason [pr]
- kumpulan lirik lagu ross from friends › lirik lagu life in a mind – ross from friends
- kumpulan lirik lagu jojo lafrance jr › lirik lagu in the beginning of time – jojo lafrance jr
- kumpulan lirik lagu kowloon walled city › lirik lagu gambling on the richter scale – kowloon walled city
- kumpulan lirik lagu metrickz › lirik lagu schwarze perlen (anniversary edition) – metrickz
- kumpulan lirik lagu the flatcap boggins › lirik lagu a silent tropic dream – the flatcap boggins