lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu letter – funkcleff

Loading...

[funkcleff]

i say make i write you letter
i say make i check on you
because i don miss you too
i hear say you dey for school

so i say make i send you cheddars
i hope say e reach you soon
you know how e be for hood
we no dey too see cashew

but i have to show you love
cause i remember where we from
and how you take watch my back
when i put my eyes in front
omo when the hustle pure
we go show your momsi love
cause i remember how she make sure say we chop when we dey for studio dey record

omo no be child’s
water dey comot for eye
when i dey recall the time
how e been dey sup sometimes
(2x)

i say make i write you letter
chei omo i miss your vibe
the way you believe your grind
when you been dey spit some bars

dem say make i ask you how far
based on your padi concern
men i have to speak my mind

let the music take control
let the music save your soul
stay by you
let it be your medicine
e be your remedy

omo no be child’s
water dey comot for eye
when i dey recall the time
how e been dey sup sometimes
(2x)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...