lirik lagu werey – fvhad
ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
say me i no dey rakey for my own case
i just want love and nothing at all
me i gety boys wey dey likey mapor
i get dem shorties wey dey put me on call
lifestyle when i dey up girl
na alvin brown wey dey put me on sound
doubt am make i roll you one
you go know when i say chi vibes is a loud
downtown be like mountain on fire
shey you don see uzu boy cry?
pour fire make i pour small love
i know my squad, dem put me on cloud
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud i gety dirty man vibe
shakey back, make you get a man down
me i am on cloud with a dirty man vibe
shakey back, if you gety whine down
me i am on cloud with a dirty man vibe
so
* ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
ma bimi ni werey baby
“i go dey for you, shey i con try?”
i am laced from my shoes up baby
so make you look my face when you dey talk to me
i fito no get case, but don’t try me
i am on my money on god
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu dave matthews band › lirik lagu don’t drink the water (live at mile high music festival) – dave matthews band
- kumpulan lirik lagu assassin francais › lirik lagu peur d’une race – assassin (français)
- kumpulan lirik lagu caput › lirik lagu immer auf film – caput
- kumpulan lirik lagu diamondog jazzrell clandestino › lirik lagu quebando impérios – diamondog & jazzrell (clandestino)
- kumpulan lirik lagu voice the chaos › lirik lagu e.f.l. – voice the chaos
- kumpulan lirik lagu flatturn › lirik lagu урод (ugly) – flatturn
- kumpulan lirik lagu mosh36 › lirik lagu streetrotation #2 – mosh36
- kumpulan lirik lagu yonas › lirik lagu save the game – yonas
- kumpulan lirik lagu i hate this place › lirik lagu through your eyes – i hate this place
- kumpulan lirik lagu willie d › lirik lagu niggas are dyin’ – willie d