lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu be-warned – gabido

Loading...

intro:
yeah!!! (sp*nky*ray) oh na na nah
ahhhh!!! (itz mhe again)
gabido!
oh na na nah!!!!!
ah ah ehhhh

verse 1
lemme warn you now
tell all people wey no know me now
wey wan know me now
say me i getti goons wey dey hold me down (wey dey hold me down)
i don’t really wanna show my self oh no
i look nice and cool
i look nice, buh i’m not so so good

pre*chorus:
why be say! nah me dey dey talk about? (i no know wetin i do)
shey nah me guys wan try bring down (i no know wetin i do)
why be say nah me girl dey gist about? (still don’t know wetin i do)
if i do good, dey go say nah bad

chorus:
make you woosh your mouth
make you always, make you woosh your mouth
make you no go cross my lane
makе you no go cross my lane
be*warned!!!
makе you woosh your mouth
make you always, make you woosh your mouth
make you no go cross my lane
make you no go cross my lane
be*warned!!!

verse 2
if by mistake you cross my lane (tell them wetin go happen)
20thousands men shall fall that day (wahala!! gobe!!!)
if by mistake you cross my lane (tell them wetin go happen uhh)
hotboy crew’s dem go p**po you!
i’m stirring down the scr*pper’s
i’m stirring down the scr*pper’s
no wan know my hater’s
i no wan know my hater’s
i no dey sleep every night, i dey hustle for the paper
i’m stirring down the scr*pper’s
i’m stirring down the scr*pper’s
working on my own life
i’m working all my whole life
i no dey sleep every night, i dey pray for my own time

pre*chorus:
why be say! nah me dey dey talk about? (i no know wetin i do)
shey nah me guys wan try bring down (i no know wetin i do)
why be say nah me girl dey gist about? (still don’t know wetin i do)
if i do good, dey go say nah bad

chorus:
make you woosh your mouth
make you always, make you woosh your mouth
make you no go cross my lane
make you no go cross my lane
be*warned!!!
make you woosh your mouth
make you always, make you woosh your mouth
make you no go cross my lane
make you no go cross my lane
be*warned!!!

outro:
uhhh uhhhh uhhhh uhhhh
woosh your mouth
uhhhh uhhhh uhhhh uhhhh
cross my lane
uhhh uhhh uhhh uhhh
woosh your mouth
uhhhh uhhh uhhhh uhhhh
don’t cross my lane ehhh
uhhh uhhh uhhh uhhh
woosh your mouth
uhhhh uhhh uhhhh uhhhh
what’s my name? x2
gabido

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...