
this year - gabido lyrics
intro:
ayy ehhhh
uhhh uhhh ,uhhh uhhh, uhhh uhhh, uhhh uhhh
itz melodysong the humble producer
see!!! gabi on this one
chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh
verse 1
pray for grace my fee
ma gbadura ti o ba hi
oluwa shanu funmi
kiri batise lodun you
this year, this year
i’ve been on this one
chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh
verse 2
see, i no wan dey do yahoo
before i blow like balloon
wetin cause this hullabaloo
shebi nah me be maalu
this year (emaa mo)
this year (you go hear ham)
i’ve been on this one
chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh
bridge:
oh oh oh!!!!
jaho oh oh oh oh oh
jaho oh oh oh oh oh
oluwa irunru ni ko ma je ohhhh
fun mi
oh oh oh !!!!
jaho oh oh oh oh oh
jaho oh oh oh oh oh
oluwa irunru lo ma je ohh
fun wa
hotboy
outro:
uh uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh
uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh
this year
baba this year
Random Song Lyrics :
- пистолеты (guns) - пропаганда (propaganda) (rus) lyrics
- farinhas de mania - mona linda lyrics
- pink light - addie (adeline vamenta) lyrics
- get up - sqrrl lyrics
- она сказала мне (she told me) - sted.d lyrics
- running - 22december lyrics
- tregua - iskender & mvrtin lyrics
- magari piove - colzani lyrics
- eclipse - samir velasquez & montalvinii lyrics
- world of wonder - bonnie keen lyrics