lirik lagu this year – gabido
intro:
ayy ehhhh
uhhh uhhh ,uhhh uhhh, uhhh uhhh, uhhh uhhh
itz melodysong the humble producer
see!!! gabi on this one
chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh
verse 1
pray for grace my fee
ma gbadura ti o ba hi
oluwa shanu funmi
kiri batise lodun you
this year, this year
i’ve been on this one
chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh
verse 2
see, i no wan dey do yahoo
before i blow like balloon
wetin cause this hullabaloo
shebi nah me be maalu
this year (emaa mo)
this year (you go hear ham)
i’ve been on this one
chorus:
bahd energy stay far away
khalishika get out from my ways
plenty money dollars ati yen
ohun ni no fe lodun you
i say this year
tell your mommy make she celebrate
go tell your sisters make dem jubilate
say this year oh ohh
bridge:
oh oh oh!!!!
jaho oh oh oh oh oh
jaho oh oh oh oh oh
oluwa irunru ni ko ma je ohhhh
fun mi
oh oh oh !!!!
jaho oh oh oh oh oh
jaho oh oh oh oh oh
oluwa irunru lo ma je ohh
fun wa
hotboy
outro:
uh uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh
uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh uhhh
this year
baba this year
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu r j roze › lirik lagu nightmares – r.j. roze
- kumpulan lirik lagu ysm dylan › lirik lagu fucked up – ysm dylan
- kumpulan lirik lagu ruby sage › lirik lagu mad @ you – ruby-sage
- kumpulan lirik lagu wavy budapest › lirik lagu franko (interlude) – wavy budapest
- kumpulan lirik lagu mccullymackay › lirik lagu sold your soul – mccully/mackay
- kumpulan lirik lagu herb jeffries › lirik lagu as time goes by – herb jeffries
- kumpulan lirik lagu t m l › lirik lagu sorry(with kenny) – t.m.l.
- kumpulan lirik lagu star boy › lirik lagu star boy – blow my high – star boy
- kumpulan lirik lagu matatix › lirik lagu bas son – matatix
- kumpulan lirik lagu giulia ventisette › lirik lagu tutta colpa di rino gaetano – giulia ventisette