lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu gabadaya – gapsiso

Loading...

intro:
b.b.rrrrrr oh!

chorus:
i must achieve all za money, ahh
i must achieve all za ladies, ahh
i must achieve za election, ahh
dey must to call me, shugaba!

i don achieve all za money, ahh
i don achieve all za ladies, ahh
i don achieve za election, ahh
they don call me shuuu
gabadaya, gabadaya, gabadaya, gabadaya, gabadaya
i must achieve all za money, gabadaya
hmmmmmm

dagabaya, dagabaya, dagabaya, dagabaya
they must to call me, shugaba!
hmmmmmmm

verse 1:
make una use this one sha iska
for people wey say i no dey rap
like hunter wey never catch bushmeat
dan iska shut your trap

e be like you no dey recognize your hierarchy
make i no catch you by chance
me i don dey advance
since when you still dey write common entrance

men wey know, dem go play you my tape
you, you know but you just dey fake
the way things don red
even barracks don dey pay for vigilante

it’s funny how you dey for gutter
still get mind dey look down on me
because you dey rap for turanci
no mean say you sabi this hiphop thing pass me

chorus:
i must achieve all za money, ahh
i must achieve all za ladies, ahh
i must achieve za election, ahh
dey must to call me, shugaba!

i don achieve all za money, ahh
i don achieve all za ladies, ahh
i don achieve za election, ahh
they don call me shuuu

gabadaya, gabadaya, gabadaya, gabadaya, gabadaya
i must achieve all za money, gabadaya
hmmmmmm

dagabaya, dagabaya, dagabaya, dagabaya
they must to call me, shugaba!
hmmmmmmm

verse 2:
na so gapsiso
show them say you be boss
na so gapsiso
dem dey mad?, dem dey jonzeeee?
na gyara zama na da kyau
n0body dey for the throne “life”
see the way dem use me catch cruise
because i wan collect loan

i give you idea, you talk say na chise
i do am on my own, you say i be sly
you wan make i run am for you, but you no dey remit
if you no dey with me, abg use the exit

your boy is always loyal
but i don’t need your approval
babe i don’t trust you
the feeling is mutual

chorus:
i must achieve all za money, ahh
i must achieve all za ladies, ahh
i must achieve za election, ahh
dey must to call me, shugaba!

i don achieve all za money, ahh
i don achieve all za ladies, ahh
i don achieve za election, ahh
they don call me shuuu

gabadaya, gabadaya, gabadaya, gabadaya, gabadaya
i must achieve all za money, gabadaya
hmmmmmm

dagabaya, dagabaya, dagabaya, dagabaya
they must to call me, shugaba!
hmmmmmmm

verse 3:
i finna get everything i ever wanted
couple of baddies like riri, i want them
n*ggas slept on me, i warned them
eyes on the bag, money dance b*tch i’m stunning
(wait)

ba kun ce ba za mu iya ba
ba cin ke walahi, you are not my type
toh mun nuna muku mun iya
ki tashi da ga nan aisha
(wait)

it’s wsb and bbr ooh
i’m king kai karamin yaro
light work i know i’m raising the bar oh
you don’t f*ck with me, just stay far oh

if they hate then you is a star oh
they be dropping trash on a daily
kar ku damu na za da barrow
b*tch!

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...