lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu reke – gapsiso

Loading...

bbr ooo
i just dey observe!!!

intro
some they take shekpe
some they take alomo
some they take codiene
me i just want some reke

verse 1
aboki i no dey drink alcohol
e no mean say me i dey dull
i don’t have to smoke weed to be cool
i mean i already dropped out of school

uncompleted building nollywood setting
and you dey feel yourself you must be kidding
oya spray mallam pef cos you smell like smoke
na even benson you take sef your own na joke

i dey only come mami for pepper soup
i no dey high so why e dey pepper you
small coco wave you dey call yourself rasta
salasie won’t be proud of you

jah rasta fried rice fried rice over jollof rice
you know i am not that nice
oya spread the word make people gather
let the world know bana shan taba

pre – hook
some they take shekpe
some they take alomo
some they take codiene
anything wey dey work for you aboki

some they take shekpe
some they take alomo
some they take codiene
me i just want some reke

hook
somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody buy me reke, somebody give me reke
aboki give me reke, me i just want some reke

somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody p-ss me kunu, somebody p-ss me zobo
somebody p-ss me reke, me i just want some reke

verse 2
my mates would bow to me before i bow to peer pressure
i rant about this in my time of liesure
before my close gees start getting seizures
i want to enlighten people through any measure

reach out to the ignorant
the matter we see is very important
many people don dismiss just to feel among
now na for mortuary wey dem belong

hold that thought for a second
don’t tell me you just want to have fun
i didn’t even ask in the first place
it’s your life sha you choose to live at whatever pace

e better make i no get liver to high
than make i come loose my kidney after i don get high
you need codeine to rap and you call yourself a rapper
i don’t need codiene to rap so i am the best rapper

pre – hook
some they take shekpe
some they take alomo
some they take codiene
anything wey dey work for you aboki

some they take shekpe
some they take alomo
some they take codiene
me i just want some reke

hook
somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody buy me reke, somebody give me reke
aboki give me reke, me i just want some reke

somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody p-ss me reke, somebody p-ss me reke
somebody p-ss me kunu, somebody p-ss me zobo
somebody p-ss me reke, me i just want some reke

outro
me i dey take zobo
me i dey take kunu
me i dey take reke
cos na wetin dey work for me my guy

aboki bana shan taba
but your best rapper yena shan taba

aii bana shan codiene
but your best rapper yena shan codiene

aii bana shan wewe
but your best rapper yena shan wewe

aii bana shan shekpe
but your best rapper yena shan shekpe

aii bana shan shama
but your best rapper yena shan shama

aii bana shan scochies
but your best rapper yena shan scochies

aii bana shan taba
but your best rapper yena shan taba

is this your best rapper
why am i not the best rapper

sha sha sha

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...