lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu we shall dey alright – gapsiso

Loading...

ahh yeah
bbr oooo
ga – gapsiso
he he
i just dey observe

(giberrish)

we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite
na che
we shall dey al…rite

baba ya dawo from london
(heathrow)
dem dey ask me where do you come from
say me na from adamawa
ina gani sun bar hausa hiphop abaya

mama ta che inyi karatu
but mama ina son inyi kalangu
ta che in bayin blow ba
yaya na za su kalo ni kaman malu
(shanu)

na yi dariya ba su iso
el marta suna yin gist na awurin kiso
i dey always give my opponent sp-ce
and dat na d gap wey u dey see so

kar ki manta mai ka ji ah bekaji
raps na yena da dadi aii ina da kokari
and if anybody talk say i no dey rap
aboki na ku dafa musu zafin mari

we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite
na che
we shall dey al…rite

if u talk say u no dey hear hausa
and you wan off the song you be big hypocrite
and dat is so inappropriate
i go like discipline you like say you come school late

proud to be an aboki cos na we dey control things lowkey
but you don’t know it
say my people dey die for north side
but you people don’t care cos anywhere here to you na offside

but i refuse to catch vex
i jst dey pray say my songs blow up like banex
and am addicted to this sh-t like cu boys and starched shirt
na we dey chop life from now on now dis balanced diet

unlike ur fada singlet i no dey slack
boys no get patience to wait for after sack
na we dey on board from now we taking over
kaniyan su who be dat wey dey yawa

we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
majestic
we shall dey alrite, alrite, we shall dey alrite
na che
we shall dey alrite
na che
we shall dey al…rite

(giberrish)

and we out
sha sha sha…

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...