lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu pvc “passport visa cash” – gavin cracck

Loading...

gavin cracck

pvc (passport visa cash)

light wey nor dey* the country nor mean say *we nor dey see road
zero over 100 nai these leaders turn our zip code
election year is almost here * these jokes and wolves in sheep coats * soon gon start beggin for our true votes

john go school b s c * n y s c * m s c
yet he for nor dey eat now if nor be b t c
you see these things’ * dollar rate! endsars!!
der nor suppose tell you to get your pvc
we all know lotta shiii ain’t workin’
mohamed knows even the lies(lai’s) ain’t workin’
the only time politicians dey tell the truth * na * when he dey call other politicians liar or loot

we all know lotta shiii ain’t… * cause they heartless
more than half of the nation currently in darkness
we keep hearin there’s collapse of our power grid
cause it lacks the right fundin due to our leaders greed

wetin dem dey lead * when people dey bleed
wetin dem dey lead when we dey find am very hard to feed

one maggi now na twenty naira cos of hike
but their conscience don join asuu to embark on strike

you wanna know how really bad these problem is
take a drive through ikoyi passport office premises
people there * wey won j*pa plenty pass a swarm of bees
that’s to show the effect of our leaders failed promises

since a working nation is too much to ask for
we’ve defined p v c as p for passport
v for visa and c for cash
so we could get the h*ll out before the country cast

sadly, you go to school asuu strike
you go to the farm herdsmen
you go to church unknown gunmen
you travel by road kidnapers
you travel by train bandits
you graduate from school there’s no job
even when you’re hungry * the food don expensive
wake up!
go get your pvc

g. c

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...