lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu high tension – gdzilla

Loading...

[intro]
afriika
mmm, mm*mmm (mm)
mmm (mm), mm*mmm, mm

[verse 1]
many things dey for my mind (uhh)
but i no fear blessings dey come lọ́dún yíí
ọmọ dé lóúd (ọmọ dé lóúd, uhh)
áríwọ̀ ọ́jà̀ ni kọ̀dẹ́ shẹ̀yí fí sí àràkù
alhamdulillah (alhamdulillah)
have been on the road ọ̀kàn, twenty kilometres
na hin be the miles (na hin be the miles oh, na hin be the miles, oh)

[pre*chorus]
i just want to ball like lukaku
gborin kò dákú, music ni ma bàkú
pass me the backwood
ọmọ̀ ṣo gbàdùn
ẹ tó kẹpẹ̀ sá fù
billing ni mo sá fún
ọmọ̀gẹ̀ jọ̀ dákùn
wọn dẹ̀ shẹ̀yí sá fún
feeling déjà vu
ẹ tẹtẹ kẹ sọ̀ fún
the blessing na double
form a big circle
this one na sample
throw me some parcel
so ma lọ́ ma cacú
[chorus]
see as i dey give them high tension (ayy*ayy)
and we dey give them full pressure (ayy*ayy, full pressurе)
from the west to the еast and the north to the south (yeah, oou)
them dey chop am like ketchup (yeah)
we love to win them with default (ayy*ayy)
and we dey give them full pressure (ayy*ayy)
gbedu por jabùràtà, don’t tell me thank you
you don’t need to mention

[verse 2]
it’s been a long way coming
i never see it coming
just wan be disturb from night ’til the morning
at times i feel that i’m lucky
give them gbedu toh bá lobby
ọlúwa lon shómu
’cause i know say i’m a sinner
life no be saint, you just dey go deeper
ọlọ́run i’m a winner
i hope you dey feel am
ẹmi ni gdzilla

[pre*chorus]
ayy, i just want to ball like lukaku
gborin kò dákú, music ni ma bàkú
pass me the backwood
ọmọ̀ ṣo gbàdùn
ẹ tó kẹpẹ̀ sá fù
billing ni mo sá fún
ọmọ̀gẹ̀ jọ̀ dákùn
wọn dẹ̀ shẹ̀yí sá fún
feeling déjà vu
ẹ tẹtẹ kẹ sọ̀ fún
the blessing na double
form a big circle
this one na sample
throw me some parcel
so ma lọ́ ma cacú
[chorus]
see as i dey give them high tension (yeah, ayy*ayy)
and we dey give them full pressure (ayy*ayy, full pressure)
from the west to the east and the north to the south (ou*yeah)
them dey chop am like ketchup (ou*yeah, ahh)
we love to win them with default (ayy*ayy)
and we dey give them full pressure (ayy*ayy)
gbedu por jabùràtà, don’t tell me thank you
you don’t need to mention
see as i dey give them high tension (high tension)
and we dey give them full pressure (full pressure)
from the west to the east and the north to the south
them dey chop am like ketchup (like ketchup)
we love to win them with default (with default)
and we dey give them full pressure (full pressure)
gbedu por jabùràtà, don’t tell me thank you
you don’t need to mention

[outro]
pepper dem
mm*mmm
mm, mm*mmm
mm*mmm
mm, mm*mmm

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...