lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu comport – geezyshore

Loading...

big life
(for us)
hate me?
(for what?)
big dreams
(on god)
catch cruise
(for sure)
work hard
(then ball)
cash out
(comot)
if you try me?(you fall)
focus
(comport)
comport
comport
comport
(you no dey see my face)
comport
comport
comport
(you no dey fear my face)
comport
comport
comport
(you no dey see my face)
comport
comport
comport
(you no dey fear my face)

you better use your head
you no fit start to dey bother my life
when brother man eye dey red
your matter to me na dead
any man wey go f*** up
shey you know the talk
that n**** go first collect
because the street na the school
you go hear the topic
na you way go learn the rest you get the jeck
as e be for front see n0body go kolobi my joint
if you try me, omo you s*** for church
i go treat your f*** up you go deport
shey na the gomez way carry me report
i go reset him settings to default
but incase you been looking for comfort
better behave yourself
better comport
(for us)
hate me?
(for what?)
big dreams
(on god)
catch cruise
(for sure)
work hard
(then ball)
cash out
(comot)
if you try me?(you fall)
focus
(comport)

comport
comport
comport
(you no dey see my face)
comport
comport
comport
(you no dey fear my face)
comport
comport
comport
(you no dey see my face)
comport
comport
comport
(you no dey fear my face)

this na for n****s way been no believe say the n**** go make am even from the scratcht
his na for shorties way been tell me say them no like as i be, we no even be match
now i dey move on a steady and they know i’m ready, na why them want try to re*patch?
una dey mad!
april fooling all this werey
na their matter now i dey march
i drop them in flats

you cannot play with the godzilla
what i be doing, i’m doing
i’m drilling the beat so you know i’m a drill k!ller
the big jigga
i blow your mind like a minesweeper
na me go break down your stamina
if you want cast you can star me na
if you want cast you can star me na

(for us)
hate me?
(for what?)
big dreams
(on god)
catch cruise
(for sure)
work hard
(then ball)
cash out
(comot)
if you try me?(you fall)
focus
(comport)

comport
comport
comport
(you no dey see my face)
comport
comport
comport
(you no dey fear my face)
comport
comport
comport
(you no dey see my face)
comport
comport
comport
(you no dey fear my face)

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...