lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu sweet love – genesis112

Loading...

sweet love lyrics
beat wey i do sweet)
oh lord
ye ye
aleleye ya
oh hm hm
see
ayayayoya
ye ye ey
see

ah rasta man ah tóir (oh lord)
mi speaking ah patois (oh oh)
mi getty many frenemies
all of them bomboclaat(oooh lord)
dem telly me sey mi smoke too much
sey me would run mad (oh lord)
me telly dem sey
who jah bless
no man can curse (oh lord)

i say this this skele
ah say this this skele
this skele
she too love my gbege
i say this this skele
i say this this skele
this skele
she too love my gbege oo
she do me this (yeah)
she do me that (why o?)
she tell me sey
she wan be my skele (oh lord)
she tell me this (ye)
she tell me that (oh lord)
she tell me sey
she wan bamilole o
she do me this, she do me that
i give her good good loving
(good good love)
she do me this,she do me that
i give her sweet sweet loving
(sweet sweet lov*ing)
as a rasta man wey i be, ye
whenever mi high ah say
nah she i dey use cruise
as a rasta man wey i be, ye
whenever mi dry
nah she dey fill my pocket
as a rasta man wey i be, ye
as a action man wey i form
nuh dey work ey
as a rasta man wey i be, ye
whenever mi testing microphone
nah she i see ey*ah

sweet sweet loving
gimme sweet sweet love
good good loving
she give me good good love
she do me this (yea)
she do me that (why o)
she tell me sey
she wan be my skele (oh lord)
she tell me this (ye)
she tell me that (oh lord)
she tell me sey
she wan bamilole o
she do me this, she do me that
i give her good good loving
(good good love)
she do me this, she do me that
i give her sweet sweet loving
(sweet sweet lov*ing)
as a rasta man wey i be, ye
whenever mi high ah say
nah she i dey use cruise
as a rasta man wey i be, ye
whenever mi dry nah she dey fill my pocket
as a rasta man wey i be, ye
as a action man wey i form
no dey work ey
as a rasta man wey i be, ye
whenever mi testing microphone
nah she i see ye

ayag*yag*yo
ayag*yag*yag*yagalo
nanana oh nana
ayag*yag*yo
ayag*yag*yag*yagalo
nananananana
spiritual
you know what’s happening right now
genesis one twelve
ayag*yag*yag*yag*yag*yayo
nanana oh nana

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...