lirik lagu pray – gentlestar
intro:
it’s gentlestar crazy beatz
chiii
already know
gentlestar ah
redefine music
chorus:
i pray for my country eh
oh… i pray
i pray for nigeria oh
eh… i pray
oluwa go help us eh
oh… i pray
we no go de suffer oh
eh… i pray
(2x)
verse 1:
nigeria my country
we been no dey like this oh
i no know wetin dey happen oh
oluwa please restore us
(2x)
bridge:
oh i go fly away
fly away, fly away
and i go fine my way
fine my way, fine my way
where i go stay to pray
oh da da da da da
so that hustle go pay
oluwa favour ur children
verse 2:
see me now i don dey blow
everywhere na my name dey sing
gentlestar dey give dem hit
dj put it on replay
repeat bridge
raps:
dey say we local
dey talk say we lazy
dey bring transformation
abi na transmision
e fit be transtion
dey dey cause e confusion
with this condition
i must get my manssion
repeat bridge
verse 3:
calabar we dey (we dey)
akwa ibom nyin we dey (we dey)
nigeria we dey (we dey)
affrica we dey (we dey)
udom emmanuel you dey (you dey)
our women dem dey (dem dey)
ibang ino uyio ise oh
uh uh uh uh uh uh
repeat chorus & bridge
outro:
chiii
eyen nek unek
oh oh
craziest
it’s strategy mix
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu umi › lirik lagu sukidakara – umi
- kumpulan lirik lagu lance markeith › lirik lagu hunger pains episode 9: god bless my hustle – lance markeith
- kumpulan lirik lagu the elijah › lirik lagu i destroyed – the elijah
- kumpulan lirik lagu bunny wailer › lirik lagu mellow mood – bunny wailer
- kumpulan lirik lagu potatohead people › lirik lagu liftin’ up – potatohead people
- kumpulan lirik lagu ace spade jwtm › lirik lagu hyfr (heck yeah flippin’ right) – ace spade & jwtm
- kumpulan lirik lagu ♡decesboy♡ › lirik lagu blood stained gucci – ♡decesboy♡
- kumpulan lirik lagu joan manuel serrat › lirik lagu la maquinita – joan manuel serrat
- kumpulan lirik lagu e block june › lirik lagu no drama (produced by lyndale miller) – e-block june
- kumpulan lirik lagu mister v › lirik lagu bouche d’égout – mister v