lirik lagu dance – gerilson insrael
[intro: gerilson insrael]
xb label k!lla, k!lla
oh my god, it’s king maroko
[refrão: rema]
dance, baby gyal, make you dance for me
oh gyal i wan make you dance for me
give me dirty dance, make you move slowly, ah
wan give you my money
dance, baby gyal, make you dance for me, ah
wan make you dance for me
this kind love wey you share with me, ah
it dey sweet me for my body
[verso 1: rema]
balance, oh, ya balencio
balance, oh, ya balencio
wetin you want shey na valentino
wetin you want shey na valentino
if i no guess baby i go goro
if i no guess baby i go goro
i no fit leave, this my lifе solo
i no fit leave, this my life solo
gyal you arе the only one, only one
if anyone take you, i turn hooligan
you’re the only one, man fit know
many gyal dem fake, you are the realest one
you are so special, dem wanna show out in the zone
give you more than all them pearls
me i dey protect my queen
[?]
you are na sweet, sweet, sweet, sweet, sweet, sweet love
sweet, sweet love
this one na sweet, sweet love
you dey give me peace
peace of
you dey give me peace of mind, yeah
[refrão: rema]
dance, baby gyal, make you dance for me
oh gyal i wan make you dance for me
give me dirty dance, make you move slowly, ah
wan give you my money
dance, baby gyal, make you dance for me, ah
wan make you dance for me
this kind love wey you share with me, ah
it dey sweet me for my body
[verso 2: gerilson insrael]
oh, minha bébé (hey*hey*hey)
baby [?]
oh, mamawé (hey*hey*hey)
baby [?]
estou a sentir a tonga, tonga
desse teu body está a causar longa (hey*hey*hey)
dá*me só uma folga, folga
bater nesse rabo like tonga (hey*hey*hey)
oh, madalena, deixa sentir (hey)
oh, madalena, deixa p’ra mim
estou a sentir a tonga, tonga
reco*reco*reco like bonga (hey*hey*hey)
dá*me só uma folga, folga
e verás como é que eu curto bué dela (another banga)
balança, balança pior (hey*hey*hey)
balança, balança pior
eu sei que queres o valentino
se não tiver, vou emprestar dinheiro
they way you dance, you go rock with me, oh
they way you dance, you go rock with me, oh
they way you dance, you go rock with me, oh
they way you dance, you go rock with me, oh
[refrão: rema & gerilson insrael]
dance, baby gyal, make you dance for me (oh*hey*hey)
oh gyal i wan make you dance for me
give me dirty dance, make you move slowly, ah (yeah*yeah)
wan give you my money
dance, baby gyal, make you dance for me, ah (oh, k!lla)
wan make you dance for me (dance, dance)
this kind love wey you share with me, ah (oh, k!lla, k!lla)
it dey sweet me for my body
[final: gerilson insrael]
shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
shake, shake, shake, shake your body, shake, shake, shake
oh gémeos, hey
oh, famoso, hey
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lucy daydream › lirik lagu awake & dreaming – lucy daydream
- kumpulan lirik lagu fedez feat annalisa › lirik lagu fuckthenoia – fedez feat. annalisa
- kumpulan lirik lagu marion pernter › lirik lagu das wandern ist des müllers lust – marion pernter
- kumpulan lirik lagu lala hsu 徐佳莹 › lirik lagu zhen de sha (真的傻) – lala hsu (徐佳莹)
- kumpulan lirik lagu venada › lirik lagu nyelintut – venada
- kumpulan lirik lagu vasuki vaibhav › lirik lagu dadda song – vasuki vaibhav
- kumpulan lirik lagu tito nieves › lirik lagu eres linda – tito nieves
- kumpulan lirik lagu luis fonsi › lirik lagu sola – luis fonsi
- kumpulan lirik lagu kwest tha madd lad › lirik lagu world premier – kwest tha madd lad
- kumpulan lirik lagu hwang chi yeul 황치열 › lirik lagu i lost me (어른병) – hwang chi yeul (황치열)