lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu no worry – g’iyaz

Loading...

[intro: g’iyaz and kasidy]
g’iyaz, tally ho!

girl, i want to know if this your love is for real
girl, i want to know oh oh, if this your love is for real
’cause i get e london girls
wey like e london boys
i get e fine fine girls
dem just want atm

nne i say no worry o
no worry o
wedding na for miami o
follow me o

[verse 1: g’iyaz]
baby, shey you see as we connect
all these guys no like am, dem wan fight, dem wan kpain, dem wan tw-t, dem wan smash, dem wan disconnect
our love
’cause i put you over everybody, baby, even the girls wey i dey see for net
you above
even through the palava, wahala, kpatakpata, for the matter we go still correct
you my choice
when i blow you go ride for my royce
baby hold me
you know i love you to death
i go buy you everything you request
gucci bags, carry you and go spa
baby so far
you stay and no wa
from naija we cruise ethiopia
truth be say i go take you round the world
mark my word
you no go ever bored
nne, no worry, biko just follow the boy

[chorus: kasidy]
girl, i want to know if this your love is for real
girl, i want to know oh oh, if this your love is for real
’cause i get e london girls
wey like e london boys
i get e fine fine girls
dem just want atm

nne i say no worry o
no worry o
wedding na for miami o
follow me o

[verse 2: g’iyaz]
omalicha nwa
nne, biko smile
i go give you everything if i get these dimes
diamonds necklace, gold bracelets
we go jolly forever, ahh no haters
go see our back
we go young everyday like peter pan
we no go ever break, i go be your man
and oburo child’s play
nne adi’m mean, oburo ife side bae
other girls hate, baby leave them
dem no fit stop the love for our system
follow me till the end
i go show you love all these girls go dey bend
apunanwu
biko cham mu
k’anyi no calm cool
for example
our love dikwa longer than a bamboo
give you everything i own and i gat boo
no be joke, baby girl, odi atamu

[chorus: kasidy]
no worry o
no worry o
wedding na for miami o
follow me o

[outro: g’iyaz]
baby, you know i just had to do it in igbo for you
igbo and english
na ka-ihotokwa na this guy bu onye igbo love kwa gi
you know, all these phone phone n’asu, idi-ahota ya
so i just had to, you know
hehehe

[chorus: kasidy]
girl, i want to know, if this your love is for real
girl, i want to know oh oh, if this your love is for real
’cause i get e london girls
wey like e london boys
i get e fine fine girls
dem just want atm

nne i say no worry o
no worry o
wedding na for miami o
follow me o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...