lirik lagu ransom – gmgbaby
yeahhhhh
where dah your friend make she carry face come front
i beg her make she come back
i wan make she come back
i beg her make she come back
why you choose to leave me when i feel this kinda way
now i know you never loved me you was all i had
you told me that no matter what that we go always dey
and now your friends dun want me back in your life
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
make i fight anybody wey dey think sey i no be for you
let me see that person wey wan talk sey you no be for me
duro duro malooo
duro temi o baby
duro duro malo
teleymi kalo jaye
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
i wan make she come back
oh love
i beg her make she come back
oh love o
yeah yeah
oh my love o
i beg her make she come back
oh love
baby please come back
oh love
tell your friends “come back”
oh love o
yeah yeah
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
i think i’ll pay a ransom
even though i know i’m handsome
do you know where i come from
where that your friend make she carry face come front
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu cooper alan › lirik lagu too soon – cooper alan
- kumpulan lirik lagu kuniyuki takahashi › lirik lagu song of the ancients / fate – kuniyuki takahashi
- kumpulan lirik lagu audrey taylor › lirik lagu i can’t believe i fell for you – audrey taylor
- kumpulan lirik lagu alf proysen › lirik lagu gutteklubben varg – alf prøysen
- kumpulan lirik lagu clusterfuck › lirik lagu in my car – clusterfuck
- kumpulan lirik lagu break the rift › lirik lagu brain fog – break the rift
- kumpulan lirik lagu 64k › lirik lagu those games we played – 64k
- kumpulan lirik lagu terpincode › lirik lagu власть тирании (the power of tyranny) – terpincode
- kumpulan lirik lagu vinxen 빈첸 › lirik lagu 바다아래 (below the sea) – vinxen (빈첸)
- kumpulan lirik lagu gangang collective › lirik lagu dum dums – gangang collective