lirik lagu burna boy dangote freestyle – gní xo
(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o
(verse)
any rhythm wey come we go sample it
nft whether crypto or gambling
any season i move with the family
e be my own tunes we been jammening
shout out to romain nivau
na u be dey give me liver o
i been remove the snakes for my river o
but i still dey fear so as the day comes
as the day comes
kindly watch over me oh lord
i cannot trust my neighbor
as the day comes
as the day comes
kindly watch over me oh lord
i cannot trust my neighbor
(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o
(chorus)
this time around den go sabi o
we just dey party for party o
another round of ibadi o
we making rain iya lati o
and even after this location
all of my guys still wan party o
midnight my crib after party o
we making rain iya lati o
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu deborah blando › lirik lagu always with you (lotus mix) – deborah blando
- kumpulan lirik lagu kaare og partiet › lirik lagu politisk asyl – kaare og partiet
- kumpulan lirik lagu baby blue › lirik lagu tell me baby – baby blue
- kumpulan lirik lagu alter ego official › lirik lagu invincible – alter ego (official)
- kumpulan lirik lagu brenda burch usa › lirik lagu i find in you – brenda burch (usa)
- kumpulan lirik lagu miren dualy › lirik lagu arriba ya no vuelo – miren & dualy
- kumpulan lirik lagu fantanin › lirik lagu никто (no one) – fantanin
- kumpulan lirik lagu nth › lirik lagu low – nth
- kumpulan lirik lagu laer xirtam hello hannes › lirik lagu reiß mein herz raus – laer xirtam & hello hannes
- kumpulan lirik lagu ngoc kara › lirik lagu nấp sau thấm đau – ngọc kara