
bless me (ghana remix) - goodgirl la lyrics
[verse 1: goodgirl la]
when would you bless me
lord please let me know
(kuami eugene: oh yeah yeah)
i go dey halla o o o
one day girls go blow
give me anointing
something wey go flow
i go dey halla o o o
one day girls go blow
[chorus: goodgirl la]
so baba shower your blessing oh oh oh oh
show me your love oh u eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
[bridge: goodgirl la]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
yeah yeah eeeh
[verse 2: kuami eugene]
if you no come, i go die oh
baba plenty matter
yes, your boy dey suffer
everybody still wonder
why i still dey worship god oh
ohh ohh ohh
so chinekeme, shower your blessings on me
i want to fly overseas, shower your blessings on me
chinekeme, shower your blessings on me
i want to fly overseas, shower your blessings on me
oh yeah yeah
[verse 2: goodgirl la]
say i wan make my mama proud
wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah
sey me wan run tins for the area oh ohh
everyday we dey countdown for area ohh
when would you let me know
[bridge: goodgirl la & kuami eugene]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow (one day boys go blow)
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
[chorus: goodgirl la]
so baba shower your blessing oh oh oh yeah
show me your love oh yeah eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing
(don’t let me down, down let me down)
oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
Random Song Lyrics :
- side of the road - heroes get remembered lyrics
- kuba/diego - diego (poland) lyrics
- hackhim - dip and dash (prod. swirving) [music video] - hackhim lyrics
- chi - exist immortal lyrics
- waves crashed - marvelous liars lyrics
- when you kiss me - klymaxx lyrics
- du nicht - ringo111 lyrics
- dry blood - apple sweet apple lyrics
- la niebla - amaral lyrics
- dark days - tobi taiwo lyrics