lirik lagu bless me (ghana remix) – goodgirl la
[verse 1: goodgirl la]
when would you bless me
lord please let me know
(kuami eugene: oh yeah yeah)
i go dey halla o o o
one day girls go blow
give me anointing
something wey go flow
i go dey halla o o o
one day girls go blow
[chorus: goodgirl la]
so baba shower your blessing oh oh oh oh
show me your love oh u eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
[bridge: goodgirl la]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
yeah yeah eeeh
[verse 2: kuami eugene]
if you no come, i go die oh
baba plenty matter
yes, your boy dey suffer
everybody still wonder
why i still dey worship god oh
ohh ohh ohh
so chinekeme, shower your blessings on me
i want to fly overseas, shower your blessings on me
chinekeme, shower your blessings on me
i want to fly overseas, shower your blessings on me
oh yeah yeah
[verse 2: goodgirl la]
say i wan make my mama proud
wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah
sey me wan run tins for the area oh ohh
everyday we dey countdown for area ohh
when would you let me know
[bridge: goodgirl la & kuami eugene]
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow (one day boys go blow)
so let me know
when the money go show
biggy motor for road
one day girls go blow
[chorus: goodgirl la]
so baba shower your blessing oh oh oh yeah
show me your love oh yeah eh eh eh
eh eh e yeah
so baba shower your blessing
(don’t let me down, down let me down)
oh oh oh uh oh oh oh oh
show me your love oh
say make you show me your love oh oh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu big bad voodoo daddy › lirik lagu five months, two weeks, two days – big bad voodoo daddy
- kumpulan lirik lagu bamdad › lirik lagu ayande – bamdad
- kumpulan lirik lagu matthew logan vasquez › lirik lagu tall man – matthew logan vasquez
- kumpulan lirik lagu tovar › lirik lagu lo hecho está hecho – tovar
- kumpulan lirik lagu emtee › lirik lagu abantu – emtee
- kumpulan lirik lagu pyschokittyzombie › lirik lagu love and caring – pyschokittyzombie
- kumpulan lirik lagu danny fornaris › lirik lagu ángel guardián – danny fornaris
- kumpulan lirik lagu o rb › lirik lagu yuyu – ((( o ))) (r&b)
- kumpulan lirik lagu dimitri vangelis wyman › lirik lagu running – dimitri vangelis & wyman
- kumpulan lirik lagu upstate › lirik lagu nre – upstate