lirik lagu greatest (god of shutdown) – goodgirl la
[verse 1]
dem say to blow e go hard o
sey many tinz go fall your hand
but me i know sey god no be man
e yeahhh
see me i no fit shout o
see many blessings all around o o o
i know sey god no be man
and even when the rain dey fall
you be my sunshine
and when you go with me
omo na shutdown
one thing i know be sey
god no be man
e yeah yeah
[chorus]
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
[verse 2]
when i call upon your name
i will be okay
and when i seek your face
i find the answers
one thing i know be sey
god no be man
when i call upon your name
i will be okay
and when i seek your face
i get the answers o
you no dey dull me
i know sey god no be man
i know uh oh
[chorus]
oh i sing
oh oh oh god (yeah yeah e)
oh oh oh god (yeah yeah yeah yeah)
you are the greatest (yeah yeah yeah yeah)
yes you are
so i sing
oh oh oh god (oh oh oh)
oh oh oh god (oh oh oh)
you are the greatest (oh oh oh yeah)
yes you are
oh oh oh god
oh oh oh god
you are the greatest
yes you are
so i sing
oh oh oh god (oh oh oh)
oh oh oh god (oh oh oh)
you are the greatest (oh oh oh yeah)
yes you are
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu davi › lirik lagu seu direito – davi
- kumpulan lirik lagu whyte thunda › lirik lagu keys – whyte thunda
- kumpulan lirik lagu somadamantina › lirik lagu punto g – somadamantina
- kumpulan lirik lagu blue parrot fishes › lirik lagu agrodolce – blue parrot fishes
- kumpulan lirik lagu la sombra › lirik lagu 1, 2, 3 – la sombra
- kumpulan lirik lagu sharon cuneta › lirik lagu parang baliw – sharon cuneta
- kumpulan lirik lagu da uzi › lirik lagu otp – da uzi
- kumpulan lirik lagu dark polo gang › lirik lagu fuck gosha – dark polo gang
- kumpulan lirik lagu karliene › lirik lagu king george’s men – karliene
- kumpulan lirik lagu caballero jeanjass › lirik lagu forcing – caballero & jeanjass