lirik lagu scatter my head – guchi
[verse 1: guchi]
correct me if am wrong
aunty make you tell me what dey sup
you say let bygone be bygone
now you are wanting what is gone
you are wanting what is gone
yeh bobo don scatter my head
don scatter my brain
don finish me patapata
anytime wey you dey call i no hesitate
just pick up the phone my lover
iwo ni kan ni mo fe
baby baby baby jo ma fi mi si le
tell me what you waiting for
tell me what you waiting say tonight you go know
[chorus: guchi]
you make a girl uhmmm make a girl ahhhh
make a girl palanga make a girl uhmmm
you make a girl uhmmm make a girl ahhhh
make a girl palanga make a girl uhmmm
you make a girl uhmmm make a girl ahhhh
make a girl palanga make a girl uhmmm
you make a girl uhmmm make a girl ahhhh
make a girl palanga make a girl uhmmm
[verse 2: zlat]
oya this your baka
shey na china made or you inherit am from your mama or your father please let me know
okaka no be small thing you do creating this kind baka
oh baby je ko mo
first of all na who born this fine girl
super mario i ready to die there
i no need job na you be my diet
dakun jo je kin meet daddy e
but if na money i get am
any problem i go solve am
i no wan see you with another
i be good boy no wahala
see your bottom belle my baby
gbe su mo mi wa je ogede
is this you and you like this
[chorus: guchi]
you make a girl uhmmm make a girl ahhhh
make a girl palanga make a girl uhmmm
you make a girl uhmmm make a girl ahhhh
make a girl palanga make a girl uhmmm
you make a girl uhmmm make a girl ahhhh
make a girl palanga make a girl uhmmm
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the palmer squares › lirik lagu borders – the palmer squares
- kumpulan lirik lagu mikey jay › lirik lagu image – mikey jay
- kumpulan lirik lagu pa sports kianush › lirik lagu das wahre lied – pa sports & kianush
- kumpulan lirik lagu oskar bruzell › lirik lagu i’m sorry – oskar bruzell
- kumpulan lirik lagu lil fleem › lirik lagu blackboiwhiteboiswag – lil fleem
- kumpulan lirik lagu al matiere premiere › lirik lagu le masque du ravisseur – al (matière première)
- kumpulan lirik lagu the eames era › lirik lagu talk talk – the eames era
- kumpulan lirik lagu blue rodeo › lirik lagu 5 days in may (live) – blue rodeo
- kumpulan lirik lagu vs94ski › lirik lagu колодец (kolodec) – vs94ski
- kumpulan lirik lagu silience › lirik lagu remember me – silience