lirik lagu deluxe – hadingz
young og on the beat
hadingz on the mic o yeyeye
oh na na na
chemale beke, juicy
fine girl, fine girl
i won be the one to call you my girl yeah
sharp girl, sharp girl
lemme tell you baby no be shy girl
bad girl, bag girl
baby so endowed she getti nice body
i be bad boy, bad boy
i fit settle all the matters wey dey your body
suzanaa, tell me where you dey
na your dey wanna make me dey dey
me dey always like to dey where ever
you dey so tell me where you dey baby
suzanananana, tell me where you dey
na your dey wanna make me dey dey
me dey always like to dey where ever
you dey so tell me where you dey baby
suzana, why you so brutal now
i fit be your new tenant
shey you”ll be my new tenant baby
you say you see my moves with aisha
tell me wetin you do with peter
ehiiye
heusta la vista
shebi you talk say na heusta la fuego
baby ma lo fogo
i know you don fall in love with me
as a sharp guy and i get money
but baby so fine but she like money
so baby dont go will you wait for me yeah
shadows on my chest
why you dey vex
feathers on my heart
make my feelings for you girli high gon ni
baby girl you high me passi palmi
oh no no no
suzanaa, tell me where you dey
na your dey wanna make me dey dey
me dey always like to dey where ever
you dey so tell me where you dey baby
suzanananana, tell me where you dey
na your dey wanna make me dey dey
me dey always like to dey where ever
you dey so tell me where you dey baby
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu life of dillon › lirik lagu overload (the chainsmokers remix) – life of dillon
- kumpulan lirik lagu tino byrd › lirik lagu full blood moon – tino byrd
- kumpulan lirik lagu battts › lirik lagu talking to somebody – battts
- kumpulan lirik lagu o c › lirik lagu no main topic – o.g. version – o.c.
- kumpulan lirik lagu martyhoffyt › lirik lagu idgaf – martyhoffyt
- kumpulan lirik lagu eyal golan אייל גולן › lirik lagu bli lehitkaven – בלי להתכוון – eyal golan – אייל גולן
- kumpulan lirik lagu alieninside › lirik lagu the truth lies (original mix) – alieninside
- kumpulan lirik lagu young lions › lirik lagu blue heaven – young lions
- kumpulan lirik lagu guhki man › lirik lagu unknown – guhki man
- kumpulan lirik lagu l izreal › lirik lagu свора (svora) – l (izreal)