lirik lagu gbedu – harry cushy
this one nah gbedu whey dey burst brain o
gbedu gbedu
ohun yi mi lori, i won drop ham o
gbedu gbedu
this one nah gbedu whey dey burst brain o
gbedu gbedu
ohun yi mi lori, i won drop ham o
gbedu gbedu
me no force you make you start o
me no go tell you make you stop o
me no force you make you start o
me no go tell you make you stop o
no rushing rora gbese o, loni jolo mi jolo
no come here if you no ready o, for the ghostly phantom
coz say una go feel ham o, totori toto
body move and the legwork o, popori popo
this one nah gbedu whey dey burst brain o
gbеdu gbedu
ohun yi mi lori, i won drop ham o
gbedu gbedu
this onе nah gbedu whey dey burst brain o
gbedu gbedu
ohun yi mi lori, i won drop ham o
gbedu gbedu
me no be bad guy
me no be good guy
nah the beat gimme ginger
who be ganja
me no need ganja
ganja nah ganja
nah the beat gimme ginger
nah who be ganja
this thing don make me loose my cool for my mind o
i no dey cap anything whey you dey yarn for your side o
coz this gbedu dey scatter my brain as he dey lit o
this one nah gbedu whey dey burst brain o
gbedu gbedu
ohun yi mi lori, i won drop ham o
gbedu gbedu
this one nah gbedu whey dey burst brain o
gbedu gbedu
ohun yi mi lori, i won drop ham o
gbedu gbedu
me no force you make you start o
me no go tell you make you stop o
me no force you make you start o
me no go tell you make you stop o
no rushing rora gbese o, loni jolo mi jolo
no come here if you no ready o, for the ghostly phantom
coz say una go feel ham o, totori toto
body move and the legwork o, popori popo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu die fantastischen vier › lirik lagu hausmeister thomas d – die fantastischen vier
- kumpulan lirik lagu kontrafakt › lirik lagu navždy – kontrafakt
- kumpulan lirik lagu lil peep ilovemakonnen › lirik lagu waiting long for you – lil peep & ilovemakonnen
- kumpulan lirik lagu son nova › lirik lagu kingdom of horns – son nova
- kumpulan lirik lagu son nova › lirik lagu the uninvited-screaming, internal – son nova
- kumpulan lirik lagu curse ov dialect › lirik lagu flag ov creatures – curse ov dialect
- kumpulan lirik lagu alonzo › lirik lagu grand sud – alonzo
- kumpulan lirik lagu citipointe worship › lirik lagu how great thou art – citipointe worship
- kumpulan lirik lagu b i g s t e v e 513 › lirik lagu jumpin – b.i.g.s.t.e.v.e. 513
- kumpulan lirik lagu jonah moore › lirik lagu butter gang – jonah moore