lirik lagu abeg na – harrysong
see me no ye
alter plate, harrisong
i love you i love you baby
abeg na… abeg na
olivia tell me say they don do the things wey dey pain me
nosa tell me say they don do that same thing wey hurt me
am coming to your arms right now
am calling your phone baby
when i knock your door, kor kor kor open ()
abeg na …open ooo
abeg na …open. baby oooo
abeg na open, open
if them tell u say me i no love u them dey lie
if they tell u say i no go ever need u thеm don lie o
cos na same story wey jеnnifer tell her boyfriend
make her boyfriend come dey fight her best friend oh ha
i dey ur door open
i dey your door kor kor kor open
choros
abeg na…
oya oya come discipline me, come discipline me
come punish me, come punish me
oh, but no deprive me of your love
most especially your jollof wey dey hold me
enough is enough baby
i can′t take this no more. oh oh
i dey ur door kor kor kor open
choros till fade… by #remegee
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu superfinger › lirik lagu the green bridge – superfinger
- kumpulan lirik lagu mercy machine › lirik lagu bastard – mercy machine
- kumpulan lirik lagu james gorczyca › lirik lagu brain no work – james gorczyca
- kumpulan lirik lagu faruz feet proof dee jay masae › lirik lagu ese de lentes – faruz feet, proof & dee jay masae
- kumpulan lirik lagu gurnam bhullar › lirik lagu parnote – gurnam bhullar
- kumpulan lirik lagu youngboy never broke again › lirik lagu how you want it – youngboy never broke again
- kumpulan lirik lagu emily cole › lirik lagu stayed strong – emily cole
- kumpulan lirik lagu kika edgar › lirik lagu no me hagas llorar – kika edgar
- kumpulan lirik lagu jelyh › lirik lagu 6h30 – jelyh
- kumpulan lirik lagu gangorra aidetica › lirik lagu praia – gangorra aidética