lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu slow down – harvest ugo

Loading...

ahh ahhhhh ah yeah
onye ezeh pon the scene aye
wo wo wo wo wo wo wo
pretty pretty pretty pretty
likkle thing very likkle thing
up inna mi yard
give you trip
give you everything
s*xy melanin
girl from the magazine
she make mi feel like am seventeen
inna mi yard i go dey please her
inna mi zanga i go dey tease her
i be dey fire she be dey rizla
i bе dey legend shе be dey seeker
i care what dem ah say
all i do is wetin go pay
wey put meat inside my wa ke eyaa
you no you make me feel alright
i no say you dey feel this vibe
i no you want to hold me tight
kiss me caress me turn me on

baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow cool down make i tell you something
plenty plenty fire dey
plenty plenty gbedu dey oh
plenty plenty kele dey
make you dance and feel the bass line
if dem like make dem shoot katapot
we dey fly we dey jump somersault
we dey fly we dey jump over board
oh lord have mercy
this girl go k!ll person
this girl go k!ll person
lord have mercy eyaa
oh lord have mercy
this girl go k!ll person
this girl go k!ll person
lord have mercy eyaa

baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow cool down make i tell you something

likkle thing very likkle thing
up inna mi yard
give you trip
give you everything
s*xy, melanin girl from the magazine
she make mi feel like am seventeen
you no you make me feel alright
i no say you dey feel this vibe
i no you want to hold me tight
kiss me caress me turn me on
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow go down
baby slow cool down make i tell you something

harvest ugo
ichie one deyboss oye ye
ahhhhh nnwani pywa asa ko se
onye ezeh oh yeah

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...