lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu eloghosa – hidre

Loading...

intro

hidre
usl
leg go

rap verse 1

eloghosa but orobosa d only tin
i need now na efosa
blessings she say i too dey drive speed
like who dey 4 express
who god bless in access
back sit inside d car coz i left d class first set
in ss thinkin abt my journey
at times not only money
this life make men dey reason
use their 6ix ways check am balance am
sometimes where i go smoke na indica
andy cap money miss road
man go still h*rny am sorry honey
i had to say diz mercedes benz
naso d mata b it all depends
eloghosa i wish u all d best

chorus

eloghosa just know he nor de hard god blood
he nor de hard god eloghosa
yea
eloghosa ye ye eloghosa
he nor de hard god
eloghosa ye ye
u see d outcome
people still de ask
how come for d income
yea
eloghosa ye ye he nor de hard god blood

hook

word
god
blood

rap verse 2

pardon my mannerz
some say i got no mannerz
like am a marlian
oh my father
bless me with the manners
straight from heaven money in abundance
4 men when de like dance
sabi happy tell people congrat
some men u need to give chance
just de greet dem from distance
i turn my ways repentance
she’s asking for approval i call dat chick acceptance
if i share my ideas na bcoz i need assistance
for instance lend me witz 200 hundred k
eloghosa ye ye
remember where u coming from
native doctor na him be ur name for d contact
f*ck the contract i hardly even give a f*ck

chorus

eloghosa just know he nor de hard god blood
he nor de hard god eloghosa
yea
eloghosa ye ye eloghosa
he nor de hard god
eloghosa ye ye
u see d outcome
people still de ask
how come for d income
yea
eloghosa ye ye he nor de hard god blood

hook

word
god
blood

outtro

hidre
i got a dream fam
outside bside
d ep wait on it

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...