lirik lagu vibe(freestyle) – homeboy lrn
weird ass mof**ka onetime i
say your body put a knife on top my throat
it’s k!lling me softly baby na overdose
say my money stinking
e make dem cover nose
oh girl your swag e be baddest no be borrow pose
yeah
the fire calm and cool fi your body
oh baby girl i no fit lie i swear you stunning
i got a party in my crib are you coming?
she gave me no replies
i never saw this coming
yeah
abena wetin dey sup?
kilon shele gan gan
cleanse my breathe
omoge i gbadun you like tom tom
if you don’t mind
can you tell me where you come from
oh yeah yeah yeah
abena wetin dey sup
kilon shele gan gan
cleanse my breathe
omoge i gbadun like tom tom
if you don’t mind
can you tell me where come from
oh yeah yeah yeah
cause for your love i’d be a bandit
anything you want you can have it
silicon free body it’s elastic
boya lomo pe omo yen ti pe 30 oh
para para homeboy with the fire oh
so fine dripped up in designer oh
mof**ka roll that weed up like a stunna oh
and when the gbedu drop na final be baba nla
weird ass mof**ka
homeboy pon juice yeah yeah
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu sia amun › lirik lagu driveby – sia amun
- kumpulan lirik lagu al solo › lirik lagu bbc. прошлый четверг – al solo
- kumpulan lirik lagu fruit bats › lirik lagu my man on love – fruit bats
- kumpulan lirik lagu neway debebe › lirik lagu ethiopia – neway debebe
- kumpulan lirik lagu blaze aliaz › lirik lagu rabies – blaze aliaz
- kumpulan lirik lagu ассаи assai › lirik lagu крот (mole) – ассаи (assai)
- kumpulan lirik lagu aveyro ave › lirik lagu tcha99et el 9a3a – aveyro ave
- kumpulan lirik lagu ebg ejizzle › lirik lagu paralyzed – ebg ejizzle
- kumpulan lirik lagu topher › lirik lagu wonders – topher
- kumpulan lirik lagu leeroy › lirik lagu zulu – leeroy