lirik lagu perspective – hosh
mmm
mhm
music gimme energy i fight for life
anything i do, me i want to faaji
everything i do, everything surprise fi you, perspective
my perspective
i have come to learn my lessons
from different kind of persons
listen to the essence i say this
as i dey go
for me to grow, i need to know
how it goes with people on the show called life
for life you gast to strive
to beat dat ting called strife
my mental is a hive of why’s
so i’m never*ever, ever gonna stop
i’m heading to the top
i dey pledge so help me god
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
egwu omma
odogwu me ma
i dey confuse dem with who i are
i am who i am
ou la la
i dey learn to know no cram
going like i don’t give a d*mn
i flood you bars wey dey break brain dam
now they wan dey famz
yama yama yarns i don pass am
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
my eye dey shine, i dey see
i hold on to my perspective
and i’d be true to me
na me get my perspective
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ricky nappi › lirik lagu doo wap – ricky nappi
- kumpulan lirik lagu adamsteve › lirik lagu let me go – adam&steve
- kumpulan lirik lagu plutos doubts › lirik lagu nemir i valium – pluto’s doubts
- kumpulan lirik lagu original broadway cast of the cher show › lirik lagu i got you babe – original broadway cast of the cher show
- kumpulan lirik lagu snubbs › lirik lagu masked up – snubbs
- kumpulan lirik lagu eli josef › lirik lagu i love you aubrey plaza – eli josef
- kumpulan lirik lagu koit toome › lirik lagu mängusaal (arcade – duncan laurence) + chords – koit toome
- kumpulan lirik lagu obscurcis romancia › lirik lagu le quatrième acte – obscurcis romancia
- kumpulan lirik lagu стас экстаз stas exstas › lirik lagu ночь (night) – стас экстаз (stas exstas)
- kumpulan lirik lagu christian lim › lirik lagu honors chemistry rap – christian lim