lirik lagu honorable – hotkid
vibes zahr alhajas pikin oo yeah ohh ohh alhaja pikin oo yeah
guys dema ride with you
vibe with you
strive with you
live with you
guys dema grind with you
vibe with you
laugh with you
when u cry dema cry with you
honorable honorable honorable
na dem be your honorable goons oo
honorable honorable honorable
see na dem be your honorable goons oo
see my guy abeg take a chill pill
old school no be new thing
macbook e no deh use sim
fake gees be acting up like dem dey do film
i say me no get time for bestie thing
if u talk pidigin or speak english
if na play make u stop this thing
shout*out to the ones that believed in me
shout*out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night
shout*out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night
guys dema ride with you
vibe with you
strive with you
live with you
guys dema grind with you
vibe with you
laugh with you
when u cry dema cry with you
honorable honorable honorable
na dem be your honorable goons oo
honorable honorable honorable
see na dem be your honorable goons oo
na truth i dey talk no be lie oo
real gees e no dey die oo
dem dey always dey your side oo
dem be your tiwa savage with the eminado
shey na champagne we pop this thing
chop the turkey, i chop chicken
dema talking we aren’t listening
dema calling we are not picking
shout*out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night
shout*out to my guys in obalende
las las we go dey okay
yeh we go dey alright
we go ball all day all night
guys dema ride with you
vibe with you
strive with you
live with you
guys dema grind with you
vibe with you
laugh with you
when u cry dema cry with you
honorable honorable honorable
na dem be your honorable goons oo
honorable honorable honorable
see na dem be your honorable goons oo
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu the new low › lirik lagu break free – the new low
- kumpulan lirik lagu son feci bisiklet › lirik lagu zaman yok – son feci bisiklet
- kumpulan lirik lagu johnny cash › lirik lagu the last thing on my mind – johnny cash
- kumpulan lirik lagu young thug › lirik lagu little bitch* – young thug
- kumpulan lirik lagu poziomzero › lirik lagu podobno – poziomzero
- kumpulan lirik lagu nelly furtado › lirik lagu behind your back – nelly furtado
- kumpulan lirik lagu 田馥甄 › lirik lagu 念念有詞 – 田馥甄
- kumpulan lirik lagu zhu › lirik lagu hometown girl – zhu
- kumpulan lirik lagu avonlea › lirik lagu surprise me – avonlea
- kumpulan lirik lagu the duet › lirik lagu dove finisce il cielo – the duet