lirik lagu oga mi sir – hotkid
you wey dey make money and you no dey show your people love
(see my brother you be broke ass n*gga)
you wey dey make money and you no dey show your woman love
you be player, eyan bundesliga
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
no be everytime you give (normally)
but if e dey make you try givе
because love you nеighbour as yourself
but not more than yourself
so no do pass yourself sugbo!
but wey get wey no carry your guys along
(moni gbagbo pe oshi maa set fun awon na)
and you wey shenk your n*ggas ofin won gaso
(moni gbagbo pe oshi maa set ni gba kan)
bo hun e
kora benz
kora porsche
kora vela
to ba lowo lo wo
make you do boys better
bo hun e
to lo club
gbe omo meji
cindarella
to ba lowo lo wo
make you do boys better
oga mi sir ….. x16
shey jeje make you no get issue.. x4
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu overpade › lirik lagu wizzard revolution – overpade
- kumpulan lirik lagu the garages › lirik lagu dickerson’s remorse – the garages
- kumpulan lirik lagu aprxlbl00m › lirik lagu pinball#freestyle – aprxlbl00m
- kumpulan lirik lagu phileo › lirik lagu the way she flies – phileo
- kumpulan lirik lagu david dunn › lirik lagu did you come for me – david dunn
- kumpulan lirik lagu roshercg › lirik lagu cartier – roshercg
- kumpulan lirik lagu havoc199 › lirik lagu spammers – havoc199
- kumpulan lirik lagu yung bambi › lirik lagu stargazer – yung bambi
- kumpulan lirik lagu alec king gianni kyle › lirik lagu hell inn – alec king & gianni & kyle
- kumpulan lirik lagu jhetro › lirik lagu maso – jhetro