lirik lagu jehovah – humblesmith
[intro]
n*tyze
ehegem
shantamaya o
[verse 1 – humblesmith]
i want to tell you story (okwu)
my testimony (mama)
this life e no easy brother
but i give god the glory
i bin dey hawk for street o
no money, to pay school fees o
them no wan give me chance o, to showcase my talent o
so i enter lagos (lagos)
i sleep for under bridge o
na so i enter one chance, but all na experience o
now my story don change
i’m now the most talked about o
if no be god o, i for don give up o
[chorus – humblesmith]
asi na obugi jesus
gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
if not because of jehovah
gini kam ge eme o, na eluwa nka, gini kam ge eme
ekwensu ihe na eme gi o
ihe na eme gi, ma gi na ndi otu gi o, ihe na eme gi
onye iro ihe na eme gi lele
ihe na eme gi, ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
[verse 2 – phyno]
yaah
all the days of my life
nwannem sorom kele jehovah
cos i have seen the light (oku)
anything wey them plan o, i must to jump and pass o
olisa dey my side chai (otua)
i no know anybody, but you make me somebody
if to say you no dey my side for life, dem for don suffer me (seh)
see as you lift me high o, see nwa guy e koba o
udem na edezi o (ele)
okwa chukwu na eme o (eh)
[chorus – humblesmith]
asi na obugi jesus
gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
if not because of jehovah
gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
ekwensu ihe na eme gi o
ihe na eme gi, ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
onye iro ihe na eme gi lele
ihe na eme gi, ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
[verse 3 – humblesmith]
brother do not give up o (okwu)
no give failure chance
sister you have to work oh
cos hunger is dangerous oh
shey person go pay house rent
person go marry wife o
person go born pikin o
person dey face challenge o
sometimes na bad market (market)
sometimes na good market
but you no go k!ll yourself
cos all na experience o
one day your story go change oh
you go celebrate o
go to church o and thank the lord o
[chorus – humblesmith]
asi na obugi jesus
gini kam ge eme, na eluwa nka, gini kam ge eme
if not because of jehovah
gini kam ge eme o, na eluwa nka, gini kam ge eme
ekwensu ihe na eme gi o
ihe na eme gi, ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
onye iro ihe na eme gi lele
ihe na eme gi, ma gi na ndi otu gi, ihe na eme gi
mixing zeeno foster
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu jeff bridges › lirik lagu hold on you – jeff bridges
- kumpulan lirik lagu unikkatil › lirik lagu shihemi n’perkujtime – unikkatil
- kumpulan lirik lagu victoria vox › lirik lagu i’m gonna be (500 miles) – victoria vox
- kumpulan lirik lagu homie › lirik lagu flex off – homie
- kumpulan lirik lagu leeroy stagger › lirik lagu broken generation – leeroy stagger
- kumpulan lirik lagu ermal meta › lirik lagu tutto si muove – ermal meta
- kumpulan lirik lagu umse › lirik lagu weißt du noch? – umse
- kumpulan lirik lagu three 6 mafia › lirik lagu talk ya ass off – three 6 mafia
- kumpulan lirik lagu rappin 4 tay › lirik lagu i’ll be around – rappin’ 4-tay
- kumpulan lirik lagu dreamgate › lirik lagu now we are free (theme from gladiator) [radio edit] – dreamgate