lirik lagu mama africa – humblesmith
oh oh oh oh
n*tyze
it’s humblesmith and davido again o
ahh! mama africa
eh eh
see me see temptation
wetin you carry omo na business (business ah)
the way you roll it up and down, nawa
obioma you need to sell you market eh
shake your body when you see ogaranya
all my ladies o, a wum ogaranya
umunnam le tum afam maka a wum ogaranya
nwata kwocha aka o soro ogaranya (?)
follow me o (ah eh ah)
yoyoyo (ah eh ah)
i no go bobo you (ah eh ah)
mama africa (ah eh ah)
h*llo, turn up
rozay dey pop
my love, honey pot
i have come for us
see money, dey chop, rejoice
because na god ooh
na you dey give me joy yo yo
baby you get talent (get talent o)
the way you roll it up and down, na wa
obioma go sell markеt o
pre*chorus – humblesmith
shake your body whеn you see ogaranya
all my ladies o, a wum ogaranya
umunnam le tum afam maka a wum ogaranya
nwata kwocha aka o soro ogaranya (?)
follow me o (ah eh ah)
yoyoyo (ah eh ah)
i no go bobo you (ah eh ah)
mama africa (ah eh ah)
omo mi wey (ehen)
omo mi wey no (ehen)
omo mi wey no get wahala e ehe
your body eh, your body o
your body dey cause a big wahala (oyoyo)
my baby go, go dance agogogo
and i go handle all your things financially oh oh
oh
sophistically o
yea
na you dey give me joy oh
baby you get talent oh (eh)
the way you move it up and down (nawa)
obioma go sell market yo
eh
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu a l m a arma lirica musical da alma › lirik lagu brown bmw – a.l.m.a. – arma lírica musical da alma
- kumpulan lirik lagu lil b › lirik lagu shake it move it – lil b
- kumpulan lirik lagu keshore › lirik lagu dandelion – keshore
- kumpulan lirik lagu zona mc › lirik lagu monomortologo – zona mc
- kumpulan lirik lagu rapadexa › lirik lagu go to hell – rapadexa
- kumpulan lirik lagu maino › lirik lagu thugz cry – maino
- kumpulan lirik lagu no longer micah › lirik lagu nothing – no longer micah
- kumpulan lirik lagu matt elliott › lirik lagu de nada – matt elliott
- kumpulan lirik lagu george reneau › lirik lagu the sinking of the titanic – george reneau
- kumpulan lirik lagu violeta dorati › lirik lagu sabanas frias – violeta dorati