lirik lagu angelina – hunloyal
hunloyal_*_angelina
intro _hm shawty yh yh yh
yh yh
ad two nó ni
yh no ni
bby i get plans for you, gal ahh no dey rush you
gal i get plans for you bae ahh no dey rush you
so bby take your time, angelina take your time
so take your time, angelina take your time
go tell your mummy, gal go tell your daddy say i dey come for you angelina no sp*ce for two

chorus
gal you be like my medicine, gal you dey turn me up
ohh bby you be like my energy gal you dey gimme vibez
gal you be likе an angel, cuz you be angelina
shawty , no bad vibеz bby gal no vibez….
gal you be like my medicine, gal you dey turn me up
ohh bby you be like my energy gal you dey gimme vibez
gal you be like an angel, cuz you be angelina
shawty , no bad vibez bby gal no vibez….
verse two ✌
see i gat you
say i gat you girl
no matter what the situation
i gat you…. oo
see i gat you girl
yes i gat you…..
no matter what the situation i gat you….
girl ahh no go maya maya maya oo
ahh go k!ll anybody for your matter matter matter
ahh go strike anybody
said ahh no dey form, when itz comes to you
said ahh no dey form, when it’s comes your matter oo
cuz i love you……
gal you be like my medicine, gal you dey turn me up
ohh bby you be like my energy gal you dey gimme vibez
gal you be like an angel, cuz you be angelina
shawty , no bad vibez bby gal no vibez….
gal you be like my medicine, gal you dey turn me up
ohh bby you be like my energy gal you dey gimme vibez
gal you be like an angel, cuz you be angelina
shawty , no bad vibez bby gal no vibez….
btc

lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu ramon peregrino › lirik lagu momento medicinal (en vivo) – ramón peregrino
- kumpulan lirik lagu die prinzen › lirik lagu hose runter – die prinzen
- kumpulan lirik lagu 1d1r › lirik lagu beldia – 1d1r
- kumpulan lirik lagu candy moore › lirik lagu give it up – candy moore
- kumpulan lirik lagu akina faky › lirik lagu amazing grace – akina (faky)
- kumpulan lirik lagu flawic › lirik lagu kafam dolu – flawic
- kumpulan lirik lagu yucky duster › lirik lagu where i’ll be – yucky duster
- kumpulan lirik lagu pole siblings › lirik lagu los angeles – pole siblings
- kumpulan lirik lagu martwy › lirik lagu trans – martwy
- kumpulan lirik lagu gеniuz 0g › lirik lagu блок – gеniuz 0g