lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ileke – hvntar

Loading...

ouch

dance okp’iholo
she wanna dance wanna dance okp’iholo
folake wanna dance okpi’holo
she wanna dance wanna dance okp’holo

your body dey confuse my thinking e
and e dey draw me nearer draw me nearer
you be my favourite of all of dem no dey think am
do re mi faso lati do na the way i dey sing am

she dey
give me fever
abegi
gimme sweater

lo ah lo
oh baby sho ma jo
baby shaky shaky bam bam
no come dey form like commando

ileke ni jo ah jo
my baby sho ma jo
shaky shaky shaky bum bum
with this your biggy overload

oh ah oh ah oh ah
for your waist i wan believe
oh ah oh ah oh ah
ileke dey cure my disease
oh ah oh ah oh ah
na your waist i wan believe oh
e dey givee me relief oh

kini wan so
who be the baga wey come dey yarn dust
h*llo, folake wassup?
me and guys don wait for bus stop
all my ladies fashionista
chopping my money o
be my miss i be your mr
make we spend money

she dey
give me fever
abegi
gimme sweater

lo ah lo
oh baby sho ma jo
baby shaky shaky bam bam
no come dey form like commando
ileke ni jo ah jo
my baby sho ma jo
shaky shaky shaky bum bum
with this your biggy overload

oh ah oh ah oh ah
for your waist i wan believe
oh ah oh ah oh ah
ileke dey cure my disease
oh ah oh ah oh ah
na your waist i wan believe oh
e dey givee me relief oh

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...