lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu slow me down – i.f.e

Loading...

slow me down

intro:
its i.f.e

verse 1
hear say i dey grind all day
e still dey pain you
yeah! i got paid
e still dey vex you!
show me love and god go bless you
no be say you go dey form
like say i send you!
ha! jealousy no be your surname
dem go dey vex say ife don dey form name
na me dey hold you from your father’s side?
or maybe na your mother’s side?
no matter what dey say
yeah! my plans dont crash
no matter what you do
imma chase that cash
im tryna let you know that hate is not the way
when you see a n-gga moving through the haters in the way! ha!

chorus!
oya oya
don’t go there! hmmn!
you don’t know me now?
oya oya
ma lo be! omo!
you cant slow me down? {4x}

verse 2
this game is serious
o ti so mi di g*nius
all the girls wan be with us
even the boys and the men wan deal with us
hmn! for some years now
am still running
forget season mehn!
am still balling!
now dem wan dey form say i know you
black shades on
my guy! i can’t see you
oya now, just see me now?
i know you wan be me now?
instead you wan slow me down
you sef you know say that me i can’t shout
oya now, just see me now?
i know you wan be me now?
instead you wan slow me down?
you sef you know say that me i can’t shout!

chorus!
oya oya
don’t go there! hmmn!
you don’t know me now?
oya oya
ma lo be! omo!
you cant slow me down? {4x}

verse 3
you don’t know me now?
you can’t slow me down!
you dont know me now?
you can’t slow me down!
dont go there!
ma lo be!
dont go there!
ma lo be!

chorus!
oya oya
don’t go there! hmmn!
you don’t know me now?
oya oya
ma lo be! omo!
you cant slow me down? {2x}

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...