lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu bad guy – i.s

Loading...

i be bad guy shey you wan know
owu no dey touch owu breeze no blow
if so not so no be say i know show
off my dirty money diddy got me feeling like puff
off i be bad guy joor
really and truly girls be feeling that boy
see the way he drive and he really get drive
to match the whips he parks balling like its five aside
ahh
i’m on my jide kosoko
stupid money based one or two kpolo kpolo
all black whips but my chicks dey multicoloured
all these rappers just dey knack ashewo kobo kobo

we no dey same league
dem de for caf and i dey uefa champs league
balling like the indians against the super eagles
u go mud if u try score or see lion ball wash-
sha let’s get back to the matter
everyone dey ball i be the rap sep blatter
and you be amos adamu
but i.s is famous my money dey skelewu
ahh i be the man that the boys talk about
now the boy is the man of the house
when i was 15 i was already oga
i had my own disciples break bread like the last supper
promised my bros that we’ll never suffer
we’ll make good of anything life had to offer
as we got old things got tougher
mans had to man up or risk being cut off

i’ve not been in gidi in a minute
but mehn i’ve been in paris victorias been keeping secrets
more digits more gold diggers digging
more digging up for treasures now gold is misleading
got diamonds from serria leone
charles taylor made blood diamonds hidden stones
oil money gang i’ve got got oil money tanks
think i should change my t-tle to oil money matanks
who give a what bout rap accolades
when i’m getting weekly wages like athletes
king like lebron imma don teflon
on the road to the riches hear my h-rn pon pon
shii i’m accustomed da grin
pon pon pon i guess this is my ghetto dream
omo kpelu mi gauge the p it’s heavy g
ur money na lekpa omo my own na heavy d

i’m so heavy in the d, from abv to los im on bad guy p
even cobhams can see that i be bad guy
even if the cut my wings i still be fly guy
aeros contract us like aero contractors
if u feeling the boi go ahead contact us
like adaptors connect high powers
boi i’m stinking rich i think i need a hot shower
i no dey send no be network bants
and in a couple of years check my net worth hands
all i’m tryna say is aliko get compet-tion
no be by mouth i get hustlers ambition
they taking shots but i’m immune to ammunition
just submit to my submission
ur not in my own division
na condition wey make crayfish bend
na the same condition we make i.s no send

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...