lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu do me a favour – iamsmallmarley

Loading...

ybnl
small marley
dey call me small marley de grace of day (yeh)

do me a favor
everybody let go to lagos
i need money to go to studio
if you get show
just contact me
some people know me for important thins
am available at any moment
if you know me call me small marley
n0body knows me when i dey hustle
when struggle dey fail
some guys dey tell hustle go pay
when i dey hustle n0body came

do me a favor
i need money because of insult
some people dey go hook up
somepeople dey try to insult
oh lord have never see dis kind of deceiving

some people dey look my face
dem dey pray oh lord don’t lemme fail
so many reasons make we dey watch face
my house don tail, all monkey have tail
baba god don’t lemme crazy
i get something wey dey boda me
i no know why dis music dey boda me
de spirit of music dey enter me
i did not know why people dey boda me
de vibes of beat dey make me dey crazy

gba wa ju wole
gba eyin wole
awon omo ybnl
won ma si ni oluwole
kolawole ti go kan wole
awon omo ybnl to fe ma lole
kaluku lo mo kan toye
small marley
emi ni aburo beē
everybody to fe ma labe
to lo se party ti ko fun wa ounje
awon omo ybnl won maa ki toro ounje
to ba mu e
sha gba pe eje e ma gbe
everybody to fe ma gbese
awon omo ybnl won ki da ese
to ba mu e
won maa sha e ni, yi fase
small marley emi ni aburo beē
who go go for hook up
covid*19 dey everyone dey cough
who know prof
let go to church oh lord go give you de cure

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...