lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu hustla dey hustle – iamsmallmarley

Loading...

small marley
who know me
ahhnn ahhnn
hustler for 2022
no more trenches
ok nah
let go dear

we dey hustle
make we comot for trouble
if you no get money
make you no fumble
no time for rubbish
in dis life of humble
papa dey pray
make we leave trenches

mama also dey pray
make we make it
their are somethings wey dey rain for street
because of enemies, i can’t givе up
dis life is turn by turn
make person no talk o

baba god
i don dеy talk
as i dey look ur eye
bless me with long of life just give me muscle
to hustle for flight
i no dey fight
make i no die before my time
i want to make it o
wo!
hustle for 6 month
no money for malt
ninu kosi kosi
awon kan jera top
won fi shey whatsup
le gbe church
ti mo ba lowo
mo ma gba shop

hustla dey hustle
hustla dey hustle
person wey rich dey gamble
person wey rich dey gamble
oh lord of mercy
oh lord of mercy
i just want to make it
i just want to make it oo

i want to build something for my future
jeje ni mo joko si shop
ti won fife my soro
ola pe mo ni owo lowo
ni won fi pe mi leyon
se bi olohun lo da yon
eda kan ko le da eyon
hustla dey hustle
hustla dey hustle
person wey rich dey gamble
person wey rich dey gamble
oh lord of mercy
oh lord of mercy
i just want to make it
i just want to make it oo
small marley

hustla dey hustle
hustla dey hustle
person wey rich dey gamble
person wey rich dey gamble
oh lord of mercy

hustla dey hustle
person wey rich dey gamble o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...