lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu i go do am – iamsmallmarley

Loading...

small marley lon omo yen

shebi baba losope ki ma shey fo
ki duro dede ki ma shey fo
anything wey i wan do for dis life o
baba so fumi ki ma shey take life

no how you run pe o fe shaye
aye ma duro dede
ewon ma re
no matter de problem
you dey face
shebi nah people wey dey for rain

anything wey i wan do for dis life o
i go do am i no go take life o

anything wey i wan do for dis life o
i go do am i no go take life o

oti pe ti mo ti ma hustle
dey go abuse me because
i no get muscle
shebi nah little dey go blow whistle
if it my turn to ginger dem
okan ma dun mi
won ma fi loli*pop
la aduni loju
mummy gba adura fun
ki ba le jo won ota loju
shebi 247 lo ma fi ruju
awon ota ti ro pe mi ole joju

anything wey i wan do for dis life o
i go do am i no go take life o

anything wey i wan do for dis life o
i go do am i no go take life o

baba so fumi ki send aza
because i want to learn re*wire

shebi baba losope ki ma shey fo
ki duro dede ki ma shey fo
anything wey i wan do for dis life o
baba so fumi ki ma shey take life

sometimes i can’t sleep
if i sleep
i no go get time to succeed
i always reason about dis life
wenti he go brings
no friend, enemies dey for family
wenti i go gain
my senior brother like to tell me
make i no give up o
if i give up enemies go talk say
no be by force
shebi baba losope ki ma shey fo
ki duro dede ki ma shey fo
anything wey i wan do for dis life o
baba so fumi ki ma shey take life

anything wey i wan do for dis life o
i go do am i no go take life o

anything wey i wan do for dis life o
i go do am i no go take life o

mo hustle fu gbade
mo dare bubble fu gbade
i don’t know de time wey baba god go lift me up

anything wey i wan do for dis life o
i go do am i no go take life o

lirik lagu lainnya :

YANG LAGI NGE-TRENDS...

Loading...