
living - iamsmallmarley lyrics
small marley
ahhh ahhh
what a life am living
no one to ask for my feelings
no money no family enemies dey
i just dey reason
247 on thinking
many people have hope me
oh lord of mercy
make some blessings dey fall on me
coz living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
there are so many reason
why me and poverty fight o
i don’t wanna be in trenches
make baba god help me
my people dey when dem dey bubble
mama dey hustle
papa dey hustle
because is son want to succeed o
what a life am living
good work no be bulling
the first time wey people mascot me
de method of organisms is not function
wit my living
to drink water is a cooliness
sapa of foodness
miracle of greatest
moodiest of liveth
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
what a life am living
notice of wrinkling
no money for jisting
early de morning there is a meeting
stop calling me
without a reason
person no fit sing
sango sango
who go follow me
ye
dey call me small marley de grace of day
Random Song Lyrics :
- shot - fredd lyrics
- equip - cham lyrics
- you are not alone - grand canyon lyrics
- 850 днів і ночей (850 days and nights) - fck famous group lyrics
- koi wo shiranai kimi he - newz lyrics
- pray - imrhan lyrics
- i feel like shit - shutty lyrics
- green light - kasby & barking continues lyrics
- how luv - quan lyrics
- eu vou morar no maranhão - mateus crazy lyrics