lirik lagu living – iamsmallmarley
small marley
ahhh ahhh
what a life am living
no one to ask for my feelings
no money no family enemies dey
i just dey reason
247 on thinking
many people have hope me
oh lord of mercy
make some blessings dey fall on me
coz living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
there are so many reason
why me and poverty fight o
i don’t wanna be in trenches
make baba god help me
my people dey when dem dey bubble
mama dey hustle
papa dey hustle
because is son want to succeed o
what a life am living
good work no be bulling
the first time wey people mascot me
de method of organisms is not function
wit my living
to drink water is a cooliness
sapa of foodness
miracle of greatest
moodiest of liveth
living is a limit
living is a limit
living is a limit
living is a limit
what a life am living
notice of wrinkling
no money for jisting
early de morning there is a meeting
stop calling me
without a reason
person no fit sing
sango sango
who go follow me
ye
dey call me small marley de grace of day
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu micah callari › lirik lagu everything’s fine – micah callari
- kumpulan lirik lagu the eddy › lirik lagu n.n – the eddy
- kumpulan lirik lagu bryan munoz › lirik lagu hacia lo alto – bryan muñoz
- kumpulan lirik lagu obf nasir › lirik lagu keyshia – obf nasir
- kumpulan lirik lagu ollie cook › lirik lagu clementine’s private army – ollie cook
- kumpulan lirik lagu destroy lonely › lirik lagu platinum* – destroy lonely
- kumpulan lirik lagu jaystaxx › lirik lagu fallin angels – jaystaxx
- kumpulan lirik lagu bon jovi › lirik lagu we got it going on (a&e home video – live audio) – bon jovi
- kumpulan lirik lagu bini › lirik lagu b hu u r – bini
- kumpulan lirik lagu hannah oficial › lirik lagu a original – hannah oficial