lirik lagu lagos on my mind – iboro(paybac)
verse 1
lagos on my mind
got me always on my grind
taught me knock and dem go open
if i seek then i go find
carry lagos for my head
i’m just like dj jimmy jatt
oyibo go call us lahgos
that one na for their pocket
verse 2
this for all the people in ikoyi and lekki
this for all the people in oshodi and sati
this for all the people from okota down to mile 2
from
bucknor to ikotun
bridge
if you dey from the city
if you dey from the city
then make you
help me sing
help me sing
help me sing o x2
chorus
men lagos on my mind
got me always on my grind
drop me anywhere for lagos and i swear i’m gon be fine x2
verse 3
one love to the togo women selling rice
one love to the agberos that love to fight
one love to the ak when i p-ss the light
shey they said the police is your friend right
one love to my lagos girls una go shine
one love to lagos boys una go shine
and why the h-ll asking why eye is red
can’t you see me walking out the shrine
verse 4
lagos for my veins
till my dying day
if i reincarnate
then bring me come lagos again
lagos for my heart
i’ve been lagos from the start
na for lagos why i write this song and why i climb these charts
bridge
chorus
bring the horns in
-laughs-
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu lil unky › lirik lagu pushing p – lil unky
- kumpulan lirik lagu itzdropshawty › lirik lagu guapanese – itzdropshawty
- kumpulan lirik lagu bezzubik › lirik lagu в дубае (in dubai) – bezzubik
- kumpulan lirik lagu sub urban › lirik lagu rolling stones – gimme shelter (1969) [sub urban remix] – sub urban
- kumpulan lirik lagu ricci martin › lirik lagu i don’t like it – ricci martin
- kumpulan lirik lagu alva pop › lirik lagu calmaria – alva (pop)
- kumpulan lirik lagu king kue › lirik lagu sentadillas – king kue
- kumpulan lirik lagu riski › lirik lagu northface – riski
- kumpulan lirik lagu anders sg › lirik lagu noget for nogen – anders sg
- kumpulan lirik lagu kayra › lirik lagu fevkalade bir rezaletin peşindeyim – kayra