lirik lagu made me – icemhanic
verse 1
the rap messiah
eeehhh
come make ah give gist
do you see how hard nigas made me be
na your front them go be your guy
for your back them go be like when e go die
one of my gee for area
na e goons k!ll am
because of small kola
wey niga no fit wage
for back of oshegu, u better relocate
cos area don scatter
even chairman for area don gbagada
u no fit fla agada
for chakabula matter u know this matter
even kpor kpor dey call out
with their luga
but na who kporkpor con catch go face the law
the mattеr too brutal
but last last na innocents go face the law
thе matter too brutal
but last last na innocents go face the law
chorus
i swear i no wicked
you don’t know
na my brother man do me
dem turn me luci
kakara getty hearth
like a lucifer
thier pain no worry me ooo
thier trouble no bother me oo
their painy no worry me oo ohhh
their trouble no bother me oo
verse2
you no fit use brokus
go text cutlass jazz
no go cross my lane because
you no go last
oh lord have mercy, i no won k!ll
i no want make your mama go start con start dey weep
see what they turned me to
stubborn like tompolo
get bar like marco polo
somebody call my mama
i don break commandment like john togo
this is what they turned me to
wicked folks don dey pretend to love again
me ah no dey trust again
for the street you go see say no love again
this is what they turned me to
wicked folks don dey pretend to love again
me ah no dey trust again
for the street you go see say no love again
chorus
i swear i no wicked
you don’t know
na my brother man do me
dem turn me luci
kakara getty hearth
like a lucifer
thier pain no worry me ooo
thier trouble no bother me oo
their painy no worry me oo ohhh
their trouble no bother me oo
i swear i no wicked
you don’t know
na my brother man do me
dem turn me luci
kakara getty hearth
like a lucifer
thier pain no worry me ooo
thier trouble no bother me oo
their painy no worry me oo ohhh
their trouble no bother me oo
mix god
lirik lagu lainnya :
- kumpulan lirik lagu new model army › lirik lagu cold wind – new model army
- kumpulan lirik lagu eduardo xd › lirik lagu sin city slowed – eduardo xd
- kumpulan lirik lagu элайв elaiv › lirik lagu насилие (violence) – элайв (elaiv)
- kumpulan lirik lagu la forma › lirik lagu de hombre a dios – la forma
- kumpulan lirik lagu keze › lirik lagu abduction – keze
- kumpulan lirik lagu snenie › lirik lagu a dónde vayas – snenie
- kumpulan lirik lagu winx club › lirik lagu i won’t ask for more – winx club
- kumpulan lirik lagu rekkon › lirik lagu marni – rekkon
- kumpulan lirik lagu bigbang 빅뱅 › lirik lagu ego (korean version) (romanized) – bigbang (빅뱅)
- kumpulan lirik lagu bananas in pyjamas › lirik lagu wait ’till the sun shines, nellie – bananas in pyjamas